| Lailai, I no go lie
|
| I never feel like this in my life
|
| I no go fight, I no go try
|
| To describe it you dey make me high
|
| The way you ride, the way you wine it
|
| I’m in my feelings every time
|
| My appetite for you na supersize
|
| Why you do me like this?
|
| Ye, mama nobody badder
|
| Take over me like mami wata
|
| Your baca dey make me, just dey maga
|
| Ye, mama nobody badder
|
| Take over me like mami wata
|
| I fit give you my whole life
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body, oh
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body, yeah
|
| I don’t wanna flex on you like we don’t got a thing
|
| And you don’t wanna tell me lies, like you don’t want a ring
|
| I know we different, I know I talk and you listen
|
| I know you switch your position
|
| I know where you from, I know where you going
|
| I know your condition, you move like
|
| You buss de wine slow one time
|
| Too hard fi let go one time
|
| Come take de control one time
|
| But just still know you are mine, no lie
|
| You bad gyal, no have no time
|
| My heart for you open wide
|
| Nah, this ain’t no normal ting
|
| And I know you na want ring, yeah
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body, oh
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body, yeah
|
| If you no dey like me, oh, make I know
|
| If you no dey love me, oh, make I go
|
| Every day and night I dey follow you
|
| My mind don kolo
|
| If you no dey like me, oh, make I know
|
| If you no dey love me, oh, make I go
|
| Every day and night I dey follow you
|
| My mind don kolo
|
| Ye, mama nobody badder
|
| Take over me like mami wata
|
| Your baca dey make me, just dey maga
|
| Ye, mama nobody badder
|
| Take over me like mami wata
|
| I fit give you my whole life
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body, oh
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body
|
| You juju, you juju, you juju my body, yeah
|
| Your love, love, love, love go kill me, go kill me
|
| Your love, love, love, love go kill me, go kill me
|
| Your love, love, love, love go kill me, go kill me
|
| Your love, love, love, love go kill me, go kill me |