Song information On this page you can find the lyrics of the song Where I Come From, artist - Shatta Wale.
Date of issue: 24.06.2020
Song language: English
Where I Come From |
Where I come from, nobody go pay ransom |
Where I come from |
E be like sey nobody dey care oh my God |
Where I come from, people dey try Phantom |
Pikin dey fly to London |
But I tell you If you try you go taya oo |
Where I come from |
Dem no fit talk people matter |
That be why |
Me I no dey go church oo |
My bible for my chest oh |
I be my own pastor |
Lomi ee lomi |
Ibe like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lom, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
Where I come from |
Many problem dey oo |
I say no food for table |
Before evening we crack our brain ooh |
Where I come from |
Okada be our transport |
Trotro station be our airport |
We no get Visa, so how we go fly oo |
Where I come from |
E be who you know oo |
And where I come from |
Nobody knows, nobody knows tomorrow |
Lomi ee lomi |
Ibe like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
Where I come from, nobody go pay ransom |
Where I come from |
Ibe like sey nobody dey care oh my God |
Where I come from, people dey try Phantom |
Pikin dey fly to London |
But I tell you If you try you go taya oo |
Lomi ee lomi |
E be like I dey dream |
I no wan wake up |
Lomi ee ami |
Lomi ee lomi |
Wetin man no see before |
Lomi ee lomi, pah pah pah |
Life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |
I know life is a war, I no wan fall |
I say oh baba God |
Help me break this wall |