| Ebi we say we no go do
|
| If we say we go do
|
| If we feel say we go do
|
| We go do eerr
|
| Like a doctor we check dem temperature
|
| Pah pah pah be the signature
|
| From my convoy you dey hear the penpelepa
|
| (Penpelepa pa)
|
| Every friday we dey do the partey
|
| Me and my boys dey spend the money
|
| We dey shark, we dey shark?
|
| And with our new Rolls Royce, we own it
|
| Range Rover black on black all tinted
|
| See my girl inna it, Princess
|
| One on one
|
| One on one
|
| We dey keep them
|
| Only the kpa kpa kpa we dey teach them
|
| Baby girl, hold my back
|
| Money dey there
|
| Go like that
|
| Wine your waist
|
| Buddy backshot
|
| After this party we go go my house
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava (oya give dem)
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava (show them)
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava
|
| Speedy di, speedy di, speedy di
|
| Di dii gidi gidi
|
| Fuck bank account bill bill
|
| Onyi ame refe liili lili
|
| Laruso kaame long time kiili kili
|
| Baby girl I like your biikini ni
|
| The way you dey walk de kill killing me
|
| I no go lie want to be your biibi bi bi
|
| Baby don’t stop fii mi mi
|
| Hey feeling gadochi, dem dey
|
| See money man Kofi Boat
|
| Gyal bumper, gyal bumper be bossy
|
| Buy champagne 20 thousand
|
| For demma face, we dey tatara dem
|
| Paparazzi capture ra dem
|
| For demma face, we dey tatara dem
|
| Paparazzi capture ra dem
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava (oya give dem)
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava (show them)
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava, speedy di, speedy di
|
| Ebi if we say we no go do
|
| If we say we go do
|
| If we say we go do
|
| We go do eeeh
|
| Ebi if we say we no go do
|
| If we say we go do
|
| Ebi if we say we go do
|
| We go do eeeh
|
| Like a doctor we check dem temperature
|
| Pah pah pah be the signature
|
| From my convoy you dey hear the penpelepa
|
| (Penpelepa pa)
|
| Every friday we dey do the partey
|
| Me and my boys dey spend the money
|
| We dey shark, we dey shark?
|
| And with our new Rolls Royce, we own it
|
| Range Rover black on black all tinted
|
| See my girl inna it, Princess
|
| One on one
|
| One on one
|
| We dey keep them
|
| Only the kpa kpa kpa we dey teach them
|
| Baby girl, hold my back
|
| Money dey there
|
| Go like that
|
| Wine your waist
|
| Buddy backshot
|
| After this party we go go my house
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava (oya give dem)
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava (show them)
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava
|
| Speedy di, speedy di, ski palala
|
| Sweet palava sweet palava, speedy di, speedy di |