| To all my boys
|
| Wey dey hustle for the system oo
|
| (No Joke)
|
| Police dey catch weed smoker
|
| We no dey fi sit Nima goka
|
| Rich man go dey sleep soafer
|
| Wey rain fall we dey all suffer
|
| What dey go on,'Hey Ayata'
|
| Tell me something, what be the matter?
|
| Nowadays too much cantata
|
| Our eye open kawa hawa fanta?
|
| All we want is a cool place oo
|
| Tell dem make dem give we our space oo
|
| We no fit pay this school fees oo
|
| Challey I vex, I no dey watch face oo
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| We tired and suffer oo
|
| We tired and suffer oo
|
| What dey go on oo Africa?
|
| What dey go on oo Africa?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| What be the way forward
|
| What be the way forward
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| We tired and suffer oo
|
| We tired and suffer oo
|
| Light off inna my area
|
| People dey die from malaria
|
| Pastor say Alleluyah
|
| But I need to see no miracle
|
| She abeshika
|
| You buy house for Bulgaria
|
| Your pinky dey school for America
|
| And your country dey need clean water
|
| No better classroom, de kingdom suffer
|
| Ghetto youth make you raise up oo
|
| This time you no go accept oo
|
| If you dey go vote, vote wise oo
|
| Shatta Movement party oo
|
| Temale, dancehall naa
|
| Me I talk if dont like gwaa
|
| If you fight me
|
| Obaa no maa
|
| We go raise up and I bet Accra
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| We tired and suffer oo
|
| We tired and suffer oo
|
| What dey go on oo Africa?
|
| What dey go on oo Africa?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| What be the way forward?
|
| What be the way forward?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| We tired and suffer oo
|
| We tired and suffer oo
|
| Police dey catch weed smoker
|
| We no dey fi sit Nima goka
|
| Rich man go dey sleep soafer
|
| Wey rain fall we dey all suffer
|
| What dey go on,'Hey Ayata'
|
| Tell me something, what be the matter?
|
| Nowadays too much cantata
|
| Our eye open kawa hawa fanta?
|
| All we want is a cool place oo
|
| Tell dem make dem give we our space oo
|
| We no fit pay this school fees oo
|
| Challey I vex, I no dey watch face oo
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| We tired and suffer oo
|
| We tired and suffer oo
|
| What dey go on oo Africa?
|
| What dey go on oo Africa?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| What be the way forward
|
| What be the way forward
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| What dey go on oo Ghana?
|
| Our leaders talk to we oo
|
| We tired and suffer oo
|
| We tired and suffer oo |