Song information On this page you can find the lyrics of the song True Believer, artist - Shatta Wale.
Date of issue: 17.03.2018
Song language: English
True Believer |
Once Again |
Shatta Wale Again |
Addi Self, Natty Lee |
You dey see what dey happen for America |
Man dey buy tsoobi for America |
Where the woman dey? |
Eyy am3ta |
I be proud sey I from Africa |
I create this music with Zylofon |
Shatta Wale maa adwen abom |
Go your way 'cuz i dont wanna know |
You know dey see sey man, dey grow man dey grow |
You say you be true believer |
Only you wey know Jehovah |
You say you be true believer |
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa |
True believer |
Everyday you dey kill your brother |
True believer |
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa |
I win oo I win oo |
Nobody spoil my thing |
You see I dey go for the road, yeerrh |
Me I dey do my thing |
You dey show me fake |
You dey show me fake (Lie) |
Boy you must see take |
You dey do mistake |
You dey do mistake, (Lie) |
Addi Self for settle |
So what dey go on plus this churchy niggas |
Dem no know God |
Dem no know more diligence |
Charley some of this people no be intelligent |
Dem dey lie for your top no evidence |
Church gower every Sunday |
Ebi en you go see for the gate |
Dema character no be appropriate (no be appropriate) |
Dat be why adey operate |
Open the first chapter |
Dat be what the nigga know from the pastor |
But that nigga be some bad chapter |
But dem go blame some good pastor |
No wonder Shatta Wale like rasta |
Only Baba God be your master |
Any problem gon torture |
Charley i no go fly with vulture |
You say you be true believer |
Only you wey know Jehovah |
You say you be true believer |
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa |
True believer |
Everyday you dey kill your brother |
True believer |
Outro Shatta Wale: |
True True True Believer |
You seh you go fit deliver |
True True True Believer |
How come seh you dey kill your brother |
True True True Believer |
You seh you know God mobile phone number |
True True True Believer |
Fake Pastor! |
You dey see what dey happen for America |
Man dey buy tsoobi for America |
Where the woman dey? |
Eyy am3ta |
I be proud sey I from Africa |
I create this music Zylofon |
Shatta Wale maa adwen abom |
Go your way 'cuz i dont wanna know |
You know dey see sey man, dey grow man dey grow |