Song information On this page you can find the lyrics of the song More Glory, artist - Shatta Wale.
Date of issue: 12.08.2017
Song language: English
More Glory |
DJ Hobby |
The realm wey I blow! |
I no go talk am again |
Don’t say pardon me |
Don’t tell me pardon me |
No pardon me |
No paddy pardon me |
Je m’appelle Shatta from Winneba Ghana mi |
Dem no be from Labadi |
I dey chop music like my girlie |
Shatta movement fans I say don’t worry |
Eno be say Adey yob yob |
Success oo more glory |
Every contract contract we dey sign |
If u say u dey hate Charlie why me eh |
More Glory, More Glory |
You see adey shine oh |
More glory |
More Glory, More Glory |
Adey drive Maserati |
More glory |
More Glory, More Glory |
I buy new house oh |
More Glory |
More Glory, More Glory |
Baba God, bless me |
More glory |
See Adey buy more properties |
Properties I get more copies |
Tomor Stephen Appiah m’atwabo tactics |
Dem see my brain but I get tortoise |
Kofi Boat know seh I love parties |
Adey control all of the masses |
Unnu’a for listen chale when I’m talking |
You can’t stand for my face |
Chale watch it |
More Glory, More Glory |
You see adey shine oh |
More glory |
More Glory, More Glory |
Adey drive Maserati |
More glory |
More Glory, More Glory |
I buy new house oh |
More Glory |
Baba God, bless me |
More glory |
I no go talk am again |
Don’t say pardon me |
Don’t tell me pardon me |
No pardon me |
No paddy pardon me |
Je m’appelle Shatta from Winneba Ghana mi |
Dem no be from Labadi |
I dey chop music like my girlie |
Shatta movement fans I say don’t worry |
Eno be say Adey yob yob |
Success oo more glory |
Every contract contract we dey sign |
If u say u dey hate Charlie why me eh |
More Glory, More Glory |
You see adey shine oh |
More glory |
More Glory, More Glory |
Adey drive Maserati |
More glory |
More Glory, More Glory |
I buy new house oh |
More Glory |
Baba God, bless me |
More glory |