Song information On this page you can find the lyrics of the song Likes, artist - Shatta Wale.
Date of issue: 27.02.2017
Song language: English
Likes |
My guy |
I just want you people something |
All the things wey dey go on mi I dey see |
Buh I just want you people say |
Likes no dey fill account |
Comments no dey buy house… |
All i want be say make we make money hissed |
How you dey feel when you diss me? |
You know say I no wrong you… |
How you dey feel |
when you dey spread rumors say mi are be sell out… |
How you go feel? |
when I tell you say you |
You be thief armed robber |
How you go feel? |
when I tell you say your mother be prostitute… (You know say all be lies 2x) |
My guy make you think twice … |
what you dey do me |
somebody go take do you or your children oooo… |
My life be nice |
Yes I be the next on the rice |
You dey make me strong every time |
Africa go know and the world go Know say SHATTA WALE his only guy in the light … |
(CHORUS)2x |
I say likes no dey buy house |
no dey buy house |
I say comments no dey fill account |
no dey fill account |
Only me! |
Everybody dey envy Only me |
Everybody wan fight only me |
Because of the truth Dem dey fight only me |
But I know say one day |
Dem go dey remember my name |
Dem go dey talk say God dey |
Dem go dey remember everything wey I say |
But that time go be too late hmmmmm… |
You know say I no wrong You and you diss me… |
I reply dont be silly |
You alone say you dey mean me |
My padi what be your issue? |
E be thief for that ooohh |
My guy If you no go understand fly go Dubai! |
Cos me I just dey live my life |
If you envy me then you dey waste your time |
I dey count money like a banker |
What you dey ask me I no go answer |
No be you wey go make me prosper |
I say no be you wey go make me prosper |
You dey waste your time |
(CHORUS)2x |
Taju: tell dem say likes no dey buy house |
Taju: tell dem say comments no dey fill account |
The thing |
e be we will talk say For life is for life |
some people feel say for life is for likes |
So Larsh make you know say e be money wey wi dey need |
We no want anything e be money |
Make will fee take care our Families and things… You understand |