| The God wey create Adam and Eve
|
| You for believe in oo
|
| Don’t put your trust in no man
|
| I swear dem go kill you oo
|
| The friend wey you get today
|
| Go fi be your enemy tomorrow
|
| I no go talk nobody story
|
| I dey tell my life story oo
|
| Sometimes you no understand
|
| Why people just dey hate you oo
|
| Dem go bully you as if
|
| You dey you be no body
|
| Dem no get some of your happiness oo
|
| When dem see you dem vex oo
|
| Dem wan break your neck oo
|
| But dem break dem neck oo
|
| Heeh
|
| Dem possess oo
|
| Demma mind no correct oo
|
| E Le akee nwuwo wa ko
|
| So dem no go fi do me foko yeah
|
| Dem say dem be your paddy
|
| But dem hate what you doing oo
|
| For demma face you be hero
|
| But for demma mind you be silly oo
|
| You no go fi read forehead
|
| Like you go see what dem dey thinking oo
|
| And dem wish you no dey
|
| So dem go take your position oo
|
| We all dey share ideas
|
| But dem no like your decision oo
|
| But when Paq play beat
|
| I dey see my vision and mission oo
|
| Dem no get some of your happiness oo
|
| When dem see you dem vex oo
|
| Dem wan break your neck oo
|
| But dem break dem neck oo
|
| Heeh
|
| Dem possess oo
|
| Demma mind no correct oo
|
| E Le akee nwuwo wa ko
|
| So dem no go fi do me foko
|
| The God wey create Adam and Eve
|
| You for believe in oo
|
| Dont put your trust in no man
|
| I swear dem go kill you oo
|
| The friend wey you get today
|
| Go fi be your enemy tomorrow
|
| I no go talk nobody story
|
| I dey tell my life story oo
|
| Sometimes you no understand
|
| Why people just dey hate you oo
|
| Dem go bully you as if
|
| You dey you be no body
|
| Dem no get some of your happiness oo
|
| When dem see you dem vex oo
|
| Dem wan break your neck oo
|
| But dem break dem neck oo
|
| Heeh
|
| Dem possess oo
|
| Demma mind no correct oo
|
| E Le akee nwuwo wa ko
|
| So dem no go fi do me foko
|
| Dem no get some of your happiness oo
|
| When dem see you dem vex oo
|
| Dem wan break your neck oo
|
| But dem break dem neck oo
|
| Heeh
|
| Dem possess oo
|
| Demma mind no correct oo
|
| E Le akee nwuwo wa ko
|
| So dem no go fi do me foko yeah |