Song information On this page you can find the lyrics of the song Mosquito Song, artist - Seun Kuti. Album song Many Things, in the genre Музыка мира
Date of issue: 27.04.2008
Record label: General Pattern, tot Ou tard, VF Musiques
Song language: English
Mosquito Song |
Na wetin be this matter sef |
Na wetin be this matter sef |
Mosquito dey bitin me |
E bite me I sick for body |
E bite me for hand (Mosquitto dey) |
E bite me for leg (Mosquitto dey) |
E bite me for ear (Mosquitto dey) |
Even bite me for mouth (Mosquito dey) |
E bite me for nose (Mosquito dey) |
E bite me for yansh (Mosquito dey) |
Event bit me blo cos (Mosquito dey) |
Ha ra ra ra |
Tell me now now now now |
Tell me now now now now now now |
We don tire to dey sick |
We don tire to dey die |
Every day of every weel |
E dey happen for your eye |
Na the government of the people |
No put clean water for the people |
Na the government of the people |
No take good care of the people |
So I say make una hear |
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria) |
Till we die finish una go (Stop the corruption) |
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria) |
Till we die finish una go (Stop the corruption) |