| If you no know big man, you never know person
|
| You no shine your eyes, you never see something
|
| You never party for eko, omo you never do nothing
|
| Government na yawa, dem no Dey do nothing
|
| Na so dem waka, waka, waka
|
| Everybody searching for the answer
|
| The matter, matter, matter
|
| If you ask me, who I go ask am
|
| Omo Wetin Dey pa pa pa
|
| Governor talk say na federal
|
| The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still
|
| Dey japa
|
| If e happen for Lagos
|
| Make e Dey inside Lagos
|
| And as e happen for Lagos

| Gats keep am on a low
|
| Eyes on my money gats keep am on the low
|
| Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight
|
| So we bring the fire brother me I can’t shout
|
| Shey cos you see me in a Bentley
|
| You want to friend me, just to end me
|
| Shey na my fault say God Dey bless me
|
| Na so dem waka, waka, waka
|
| Everybody searching for the answer
|
| The matter, matter, matter
|
| If you ask me, who I go ask am
|
| Omo Wetin Dey pa pa pa
|
| Governor talk say na federal
|
| The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still
|
| Dey japa
|
| If e happen for Lagos
|
| Make e Dey inside Lagos
|
| And as e happen for Lagos
|
| Make e Dey inside Lagos
|
| If you no know big man, you never know person
|
| You no shine your eyes, you never see something
|
| You never party for eko, omo you never do nothing
|
| Government na yawa, dem no Dey do nothing |