Song information On this page you can find the lyrics of the song Beamer (Bad Boys), artist - Rema. Album song Rema Compilation, in the genre Музыка мира
Date of issue: 08.07.2020
Record label: Jonzing World, Mavin
Song language: English
Beamer (Bad Boys) |
Another banger |
African girli call man up in my Beamer |
You know me I really wanna take you for dinner |
You know me I get money |
Pass Shina peters |
For my area dem dey call me Godzilla |
For the boy dem |
Wey dey yarn patapata |
If you catch am |
Make sure say you beat am |
If another nigga wan carry my señorita |
I go chop am like say na semovita |
Bad boys like you |
I like bad boys like you |
Ouu ya |
Boys like you |
I like bad boys like you |
Finna give her all the touching |
And the loving that she need yeah |
Big backa wey dey make a bad man shout oroma |
Philomena do the dirty whine for that corner |
No fit to leave you for any reason |
Hmmm hmmm hmm |
I want to invest in your body |
(ahann) |
I want to invest with my money |
(ahannn) |
You know say na you I go marry |
(ahann) |
How many pikin we go born |
(ahann) |
This our love nor go funny |
(ahann) |
Me I nor go play with my shawty |
(ahann) |
Anytime I look at your body |
(ahann) |
Girl you dey make dey horny |
(ahann) |
Hmmmm hmmm hmm |
Shawty oo |
Your body make me go down low |
Wetin I go do without your love oooo |
Ahhannyeeyeyeaaah |
African girli call man up in my Beamer |
You know me I really wanna take you for dinner |
You know me I get money |
Pass Shina peters |
For my area dem dey call me Godzilla |
For the boy dem |
Wey dey yarn patapata |
If you catch am |
Make sure say you beat am |
If another nigga wan carry my señorita |
I go chop am like say na semovita |
Bad boys like you |
I like bad boys like you |
Ouu ya |
Boys like you |
I like bad boys like you |
Finna give her all the touching |
And the loving that she need yeah |
Big backa wey dey make a bad man shout oroma |
Philomena do the dirty whine for that corner |
No fit to leave you for any reason |
Girl I go dey for you |
(girl I go dey for you baby ahann) |
Craze for you |
(girl I go craze for you baby ahann) |
Vex for you |
(why I go vex for you baby ahann) |
Fool for you |
(I too mumu for you baby ahaann) |
Sister bombila |
Your backa make me miss my fasting and prayer |
Omotena oo |
Imma young fella |
But me I fit to spend all my racks and chela |
For you ahann |
Sister bombila |
Your backa make me miss my fasting and prayer |
Omotena oo |
Imma young fella |
But me I fit to spend all my racks and chela |
For you ahann |
For you ahann |
African girli call man up in my Beamer |
You know me I really wanna take you for dinner |
You know me I get money |
Pass Shina peters |
For my area dem dey call me Godzilla |
For the boy dem |
Wey dey yarn patapata |
If you catch am |
Make sure say you beat am |
If another nigga wan carry my señorita |
I go chop am like say na semovita |
Bad boys like you |
I like bad boys like you |
Ouu ya |
Boys like you |
I like bad boys like you |
Bad boys like you |
I like bad boys like you |
Ouu ya |
Boys like you |
I like bad boys like you |