Song information On this page you can find the lyrics of the song Wetin You Smoke, artist - Prettyboy D-O
Date of issue: 18.06.2020
Age restrictions: 18+
Song language: English
Wetin You Smoke |
Baddo |
Baddo |
Baddo |
PrettyBoy |
Any man wey jump make them stand |
Ang man wey stand make dey fall |
Respect |
(Olamide) |
Chop them like high tension |
Chop them like government dey chop pension |
Yaay |
(PrettyBoy) |
If nothing dey for boys |
No come yarn me breeze abeg |
No bring yawa come my door |
I get problems on my head |
We just want the rabba |
Bros our eyes dey red |
Chop then smoke and ganja |
It helps reduce the stress |
(Olamide) |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Ibeshi |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Ibeshi |
Shey you dey craze |
Or you dey mad |
Or you don take |
Ibeshi |
Shey you dey craze |
Or you dey mad |
Or you don take |
Ibeshi |
Ale o ro yan |
Ake she surgeon |
Ani silicon |
Ale o ro yan |
Ale o ro yan |
Ake she surgeon |
Ani silicon |
Ale o ro yan |
Yea |
Mo wole mo nu monster mo fa leya |
Sunday Oliseh before 99, 98 |
Tell me why dem dey hate |
Allah ba mu sa’a I no wan debate |
All these yeye boys wanna fuck with me |
50 cent, dey no fit yung buck with me |
What’s up with me? |
Asking what’s up with me? |
I’m the only one hot, there’s no topping me |
I got the keys to the gate of the fucking game |
PrettyBoy D-O no forget the name |
We fit jump fence if they lock gate |
Or I take my leg breakdown the gate |
(PrettyBoy) |
Regular |
Nuh mi no regular |
I talk true |
Got no snakes in my circular |
I get goons speed dial pon mi cellular |
Back then I run jobs with my computer, computer |
Nuh dey comprehend |
The hunger, didn’t care about the consequence |
It’s dangerous, this fast life dangerous |
We japa Cos olopa came for us |
Mi just want my gwalla |
Bros my eye dey red |
Always smoke my ganja |
It helps me when I stress |
(Olamide) |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Ibeshi |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Ibeshi |
Shey you dey craze |
Or you dey mad |
Or you don take |
Ibeshi |
Shey you dey craze |
Or you dey mad |
Or you don take |
Ibeshi |
Ale o ro yan |
Ake she surgeon |
Ani silicon |
Ale o ro yan |
Ale o ro yan |
Ake she surgeon |
Ani silicon |
Ale o ro yan |
(PrettyBoy) |
This one no be story story o |
Way before the country turning on it own |
I did some things that weren’t holy holy o |
Before you judge me, know I just dey find money money o |
PrettyBoy no dey here for your ceremony o |
Light my kush then I pass it to Eni money o |
When I started, swear I no get help from anybody o |
Had to take it on the chest no time for story story o |
Check now |
Tinuke and folakemi o |
Before they kiss a n, tell them play inna mani mo |
Thankful for the money, I give God the glory o |
Still remember all the nights wen we sleep for studio |
(Olamide) |
Make dem mezze, make dey mazzaya |
Make dem no come here come dey falaya |
If I say picker, you say papaya |
Labaje jitan ama tamaya |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Ibeshi |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Wetin you smoke |
Ibeshi |
Shey you dey craze |
Or you dey mad |
Or you don take |
Ibeshi |
Shey you dey craze |
Or you dey mad |
Or you don take |
Ibeshi |
Ale o ro yan |
Ake she surgeon |
Ani silicon |
Ale o ro yan |
Ale o ro yan |
Ake she surgeon |
Ani silicon |
Ale o ro yan |