| I start 2 dey think like man
|
| But if dey no kill p-man
|
| Let me take u back time
|
| Wetin really ginger d grind
|
| Omo na 1999
|
| T’arm robber fepa daddy mi o
|
| I start 2 dey think like man
|
| But if dey no kill p-man
|
| Omo na 1999
|
| T’arm robber f’epa daddy mi o
|
| Ma lowo ma kole
|
| Ma kole ma rale
|
| Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
|
| I hustle my music mo sa d’alapere
|
| The hustle dey pay nw e k’aje ku kale
|
| My papa dey hustle my papa dey try
|
| My papa na driver my papa dey grind
|
| My papa dey send all him pikin go skul
|
| My papa no mind ko mu garri ko sun
|
| My papa dey help as in money no reach
|
| Sum pple 4 street dem go say he too rich
|
| I no knw wetin my papa wnt me be
|
| Until d day dat I almost lost d G
|
| Dem break door
|
| Dem carry gun
|
| Me nd my siblings were very young
|
| Oh my God
|
| Dem shoot my dad
|
| But he survive
|
| Thank lord o
|
| Let me take u back time
|
| Wetin really ginger d grind
|
| Omo na 1999
|
| T’arm robber fepa daddy mi o
|
| I start 2 dey think like man
|
| But if dey no kill p-man
|
| Omo na 1999
|
| T’arm robber f’epa daddy mi o
|
| O di dandan mo ma l’aluyo
|
| B’oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
|
| B’oti ilekun teyin mo ma lo sense
|
| Mi o ni relent mo ma fo fence ah
|
| Se b’eyan lo bi Eleganza
|
| Money must be made yes sir
|
| Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
|
| B’oleku wo gboro mo ma dogo
|
| Mo ma yo kele mo ma t’irogo
|
| Cos I dey para am goin local
|
| Won ni moti fa gbana moti fa choko
|
| I no surrender if dem no retreat
|
| Na money dey push me dey commit sin
|
| Mo ti d’ehana mo di Gabazin
|
| Most wanted e ma ri ni magazine yeah…
|
| Let me take u back time
|
| Wetin really ginger d grind
|
| Omo na 1999
|
| T’arm robber fepa daddy mi o
|
| I start 2 dey think like man
|
| But if dey no kill p-man
|
| Omo na 1999
|
| T’arm robber f’epa daddy mi o
|
| I see people dey sympathize
|
| I was traumatized
|
| Na den I realize
|
| Its time to organize myself… |