Song information On this page you can find the lyrics of the song Loud, artist - Magnito
Date of issue: 06.12.2017
Song language: English
Loud |
there is a little bit of loud in the shisha |
fresh out |
music on the mix |
bread and butter no |
politician daughter yes |
the perfumes are gutter no |
say e dey smell like gutter yes |
me am not ajebutter no |
i fit eat bread and water yes |
or stew with no chicken no |
or house with no kitchen yes |
am fly i speak pidgin no |
home economics yes |
naija economy no |
una suppose to dey honour me yes |
stop making fun of me no |
say my people to dey hyper yes |
shey you wan go the behind bar no |
shey you wan know eddy wine bar yes |
fresh out |
there is a little bit of loud in the shisha |
shisha shisha |
there is a little bit of loud in the shisha |
shisha shisha shisha |
yanka muna torzo da hanta no |
hada muna mango da hauda yes |
gani nan da gani wonda no |
sorry gani nan da juvez yes |
make you no go call police no |
haba see doris yes |
shey i be king of the zanga no |
shey my story dey for vanguard yes |
ma dreads no be panda no |
i no fit do cover for panda yes |
i dey cause propaganda no |
whats good for the goose for the ganda yes |
all of my shawtys for uganda no |
them habiba and yolanda yes |
them dey hate i can see the anger no |
cause the jam is a banger yes |
shege langa langa |
there is a little bit of loud in the shisha |
shisha shisha |
there is a little bit of loud in the shisha |
shisha shisha shisha |
shey na you give am belle no |
say her grandpa na cele yes |
she born tell am kpele no |
shey denrele na rich kid yes |
bobrisky no |
wey bin talk say hin like wizkid yes |
what a quack very risky no |
now dey say magnito don dey come again yes |
am back and am born again no |
if you no dey trip wetin you come dey gain yes |
my sister wetin you call the game no |
hide and seek yes |
seyi shay na my five and six no |
what about the pretty lola rae yes |
yemi alade is on her way no |
and darey art alade yes |
fresh out |
there is a little bit of loud in the shisha |
shisha shisha |
there is a little bit of loud in the shisha |
shisha shisha shisha |
its jhuwizz on the beat |
music on the mix |