Song information On this page you can find the lyrics of the song Believe, artist - M.anifest.
Date of issue: 28.12.2016
Song language: English
Believe |
Uh, R2bees, Dɔdɔdɔtidɔ |
Live your life mek i dey live my life |
Today be your day wey tomorrow be my night |
And even if you left everything go be right |
I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife |
I claim the victory you dey bore that |
But what’s a big tree to a small ax |
Relax mek i pull my slacks up and bust one |
Who Jah bless address as sir or boss man |
Ei Judas, you dat? |
Me kye wo kwakwa |
I know my destiny certainly before the last supper |
Forget dem boys they be ashaamia |
Chickens in my coop, that’s Darko farms for ya |
Them try bend me, I face my fate |
If I be R2bees I refuse to break |
Kaa wo ho, na san dan ho, ayɛ late |
I’m not trying to be good I’m meant for great |
E be some way when the house niggas have a field day |
Yɛn pɛ kyem pɛ still we fit play |
We dey pull crowds like JJ |
This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s pay day |
You for believe in yourself oh boy |
Sometimes you for burn the mosquito coil |
Because dem go chop for your face dem go bite for your back |
Chop for your case dem go mek you go lack |
So many tings, so many tings |
So many tings, we no dey talk many tings |
You for believe in yourself oh boy |
Sometimes you for burn the mosquito coil |
Because dem go chop for your face dem go bite for your back |
Chop for your case dem go mek you go lack |
So many tings so many tings |
Press and play we just dey watch many films |
At some point this was hard to say |
I’m the best in the game and but this ain’t time to play |
I’m a god, okay? |
Y’all my seeds, been waiting for you to grow since 2007 Arbor Days |
Honestly, I ain’t worried bout where the game is |
Just maybe where these lames is, with regards to this fame shit |
And how it make your brain switch, 'til you forget which lane is |
The right one and forget all it took to attain this |
But then again you either down or you ain’t |
Look at the feet of a man who claims to have traveled your lane |
And if it got more sores than yours and more applauds than flaws |
Then young boy you ain’t as wild as you say |
Just make sure that you hold your own |
Not gonna lie boy the road is long |
I don’t suggest you should roll alone |
Long as the convos move like a mobile phone, you gone |
You for believe in yourself oh boy |
Sometimes you for burn the mosquito coil |
Because dem go chop for your face dem go bite for your back |
Chop for your case dem go mek you go lack |
So many tings, so many tings |
So many tings, we no dey talk many tings |
You for believe in yourself oh boy |
Sometimes you for burn the mosquito coil |
Because dem go chop for your face dem go bite for your back |
Chop for your case dem go mek you go lack |
So many tings, so many tings |
Press and play we just dey watch many films |
I no dey look wey ting another man dey do |
Everything go follow, you for paddle your canoe |
E no dey matter you no get chop, belly full |
Nobody be nobody if dem say «who be you?» |
I no dey look wey ting another man dey do |
Everything go follow, you for paddle your canoe |
E no dey matter you no get chop, belly full |
Nobody be nobody if dem say «who be you?» |
You for believe in yourself oh boy |
Sometimes you for burn the mosquito coil |
(Sometimes you for burn the mosquito coil) |