Song information On this page you can find the lyrics of the song Tomorrow, artist - M.anifest. Album song The Gamble, in the genre Рэп и хип-хоп
Date of issue: 27.11.2019
Record label: Warner Music UK
Song language: English
Tomorrow |
Ah, ah, ah, ah |
Tomorrow no dey promised to nobody |
So today I go love you like sey tomorrow no dey |
'Cause tomorrow no dey promised to nobody |
So today i go love you like say |
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! |
Like say tomorrow no dey |
Like say tomorrow no dey |
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! |
Like say tomorrow no- |
Like say tomorrow no dey |
You want a Mr. Right, I’m Mr. Right now |
I can turn a tear into a bright smile |
Damn what a year |
How many fights now? |
Still your loving be my vice, how |
I do you wrong, shit show |
Yeah I know, sorry though |
Mek I tell you what I think of often |
I don’t deserve all your awesome |
But truthfully, truthfully, I been on a misery binge |
This misery will not rinse, it rather repeats |
Now my heart dey beat off-beat |
Insomnia, man no dey sleep, man no dey sleep |
I think about you on the daily |
How I found myself in a maze, it amazed me |
Be like, me den you be what dem want be like |
Simple ABC for your delight, mmm, sake off… |
Tomorrow no dey promised to nobody |
So today I go love you like sey |
Like sey tomorrow no dey-ey-ey-ey! |
Like sey tomorrow no dey |
Like sey tomorrow no dey |
Like sey tomorrow no- |
Dey for you like you dey for me |
Whisper in the wind with the sweetest melody |
World full of sin and I know say you dey 'gree |
Set sail, let it breeze, make love on the seas |
I know say yestee, I was really on some bullshit |
Today be today, love loaded with a full clip |
Captured on cam, I really need it |
If tomorrow never comes, at least we did |
Do the most and be reckless |
Palm wine for lunch and dinner for breakfast |
Abi we no dey care, carefree all in excess |
Alive in the moment like we never had exes |
You turn me on |
You make me strong |
You’re a perfect song, sweet sing-a-long |
There no be any other place where you belong |
Sundown to sun up we loving on |
Thank God Inna de morning |
Thank Jehovah for your loving |
I don’t know if I deserve you |
All I know is that I no go die young |
Everyday you say 'Baby' |
That it’s dark in my head |
Like I’m walking on water |
In my size 12 Jordans |
And in the middle of the ocean |
Cause everytime you give me lovin' |
'Cause tomorrow no dey promised to nobody |
So today me I go love you like say tomorrow no dey |
'Cause tomorrow no dey promised to nobody |
So today I go love you like say |
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! |
Like say tomorrow no dey |
Like say tomorrow no dey |
Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! |