Song information On this page you can find the lyrics of the song So Rire, artist - legendury beatz
Date of issue: 10.09.2017
Song language: English
So Rire |
Verse 1: Simi |
For the people, dem love me |
For the people, they got me |
I see the way you support me |
Am thankful ah ah |
Everyday I dey work o, make I no disappoint o |
Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah |
Abi you no know oh, iya o le ri mi oh |
Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah |
Chrous: Simi |
I don make am oh, the hustle don pay now oh |
For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah |
I don make am o, dem know my name now oh |
God answer my prayer, see bad belle no dey see me now |
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o |
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o |
Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o |
Oh, oh, mo so ri re o |
Verse 2: Simi |
This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me |
So I can totally spoil you, shower you with the finest things |
Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer |
Adura tigba, adura ama gba lo ‘o |
Some people don’t know, iya o le ri mi oh |