Song information On this page you can find the lyrics of the song Baba Nla, artist - Larry Gaaga
Date of issue: 09.08.2018
Age restrictions: 18+
Song language: English
Baba Nla |
Gaaga Musik |
Disaster yea |
They say me bury mi sef for a rascal |
Disaster no grammar |
Girl when l go up the real they no come my terrain ah |
They ran all of dem for designer |
If you see say dem dey find me for the corner |
Make you tell dem say you no see me |
Cos enter the boat with me |
And me pray wit my rosary me |
Paranoid totally |
Scaring everybody close to me |
My name is too fucking noisy |
Oh me oh my oh my oh my |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
No let dem lie to you and bluff |
Tell dem say gangster no wear handcuff |
Original not another man stuff |
Me fans dem ah plenty just like dandruff |
So why they won koba mi |
Link with the girls them globally |
Me cut them bluff man totally |
I know say Larry Gaga cover me |
Egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Ehn oh eh |
Baba nla nonsense nonsense naso |
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest |
E get as dem go do I no go give dem face |
I go dey kuku just dey waka dey arrange my face |
I go dey enter the city with happiness |
I go dey gather all the people in togetherness |
I go dey keep my cool make I no go vex |
As guy man dey work see guy man must flex |
Make sure say I dey mind my business |
Because crazy people everywhere I no like stress |
Ehen nowadays I go dey put me first I go dey do my best |
I go dey leave the rest |
I go dey keep it fresh I go dey wear live vest |
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest eh |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Ghe ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense |
Ghen ghen ghen |
Baba nla nonsense baba nla nonsense |
Bangalee |
Larry Gaga |