Lyrics Give Them - Koker

Give Them - Koker
Song information On this page you can read the lyrics of the song Give Them , by -Koker
In the genre:Музыка мира
Release date:28.01.2019
Song language:English

Select which language to translate into:

Give Them
Ah!
Customer is always right
i tell you
(Chorus: Koker)
I don’t wana sing — i don’t wana sing
Now i wana sing
You don’t like the song — now you hear the song
Now you like the song
You don’t wana love — You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch — you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss — You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah — you don’t wana ah
Now you don dey ah
(Hook)
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo — kobax2
Oya funwo — koba
ema funwo — koba
funwo — koba — funwo
No tell me what i know
(what i — what i know)
Na me know hpow much wey dem pay for show — wey dem pay for show
When dem demand, me i supply
Which one be your own
I do my own — plus why you come dey bone
Ibiti mofelo — fekilo
Mofekiri shiriti mafildu
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo
You don’t wana love — You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch — you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss — You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah — you don’t wana ah
Now you don dey ah
(Hook)
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo — kobax2
Oya funwo — koba
ema funwo — koba
funwo — koba — funwo
Na from cross from pikin dey work — small pikin dey work
And na from work man pikin dey chop — man pikin dey chop
After we chop man pikin must fvck — man pikin must fvck
They wan see the end but we no get bus-stop
Ibiti mofelo — fekilo
Mofekiri shiriti mafilodu
Anything dey go
I go dey match dey go
As them dey want am oo
I go dey give them oo
You don’t wana love — You don’t wana love
Now you fall in love
You don’t wana touch — you don’t wana touch
Now you don dey touch
You don’t wana kiss — You don’t wana kiss
Now you don dey kiss
You don’t wana ah — you don’t wana ah
Now you don dey ah
(Hook)
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya give them — give them
Oya give them
Funwo too
Oya funwo — kobax2
Oya funwo — koba
ema funwo — koba
funwo — koba — funwo

Share the lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs by the artist:

NameYear
2017
2017
2019
2016
2017
GerraraHere
ft. Koker
2015
Rich
ft. Koker
2014