Song information On this page you can find the lyrics of the song Testimony, artist - Koker
Date of issue: 09.11.2017
Song language: English
Testimony |
Blessings follow me… |
oh na na ye ye ye |
ah.le le… me le le le ye |
call me Mr koker |
ah.le le… me le le le ye |
Testimony l’a ma ma gbo |
Many blessings go come my way |
Testimony l’a ma ma gbo |
Testimony go come my way |
Cho' baby ooo |
Gbo temi ooo |
Cho' baby ooo |
Gbo… temi… ooo |
Moni ki lo seri t’alaye o seri? |
ki lo seri t’alaye o se ri? |
Wetin you dey do… wey man never do? |
My love na one of a kind… |
type google and you no go find |
ah… baby girl lemme remind you |
i’m solidly behind you |
i’ll never deny you |
my caring o ga ju |
wetin i go do… nobody never do |
Many many many people… many many many people |
lopolopo many people… plenty plenty plenty people… |
many many many people… |
many many many people… many many many people dey wait for me |
Testimony l’a ma ma gbo |
Many blessings go come my way |
Testimony l’a ma ma gbo |
Testimony go come my way |
Cho' baby ooo |
Gbo temi ooo |
Cho' baby ooo |
Gbo… temi… ooo |
she loves my raggae blues |
emi gan dorobucci… bad bele is a is allowed |
call me when you are around |
she loves my raggae blues |
emi gan dorobucci… bad bele is a is allowed |
call me when you are around |
Our love e go live forever… oleku |
Your love dey give me fever… i’m missing you |
missing you… i’m missing you. |
imiss kissing you… i wanna be with you. |
My love na one of a kind… |
type google and you no go find |
ah… baby girl lemme remind you |
wetin i go do… nobody never do |
koker bobo |