Song information On this page you can find the lyrics of the song Ja, artist - Kizz Daniel. Album song No Bad Songz, in the genre Регги
Date of issue: 29.11.2018
Record label: FlyBoy
Song language: English
Ja |
Kree… |
Oh Vado… |
Good to be good, ja |
Bad to be good all the time, ja |
Too much holiness, ja |
Na im dey kill man pikin, ja ja ja |
I’m just a human, ja |
I’m not a bad persona, ja |
Eyan lo desin loro, ja |
Aiye o feni foro, ja ja ja |
Aiyeee o feni foro |
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be |
Aiyeee o feni foro |
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be |
Won tun ti pa’yan nita, ja |
Awon ti fine boy nappers, ja |
Officer show me your bag, ja |
I want to see your logo SARS, ja ja ja |
Election dey on, ja |
They say goan get your PVC, ja |
Dem swear for you or swear for me, ja |
Who we want no dey win, ja ja ja |
Aiyeee o feni foro |
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be |
Aiyeee o feni foro |
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be |
Love and no hate, ja |
Make you hate nobody, ja |
No matter how dem wrong you, ja |
No one holy oh, ja ja ja |
E gbo information, ja |
Talk about your confusion, ja |
If you dey check your motor, ja |
My brother hold your condom, ja ja ja |
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be |