Song information On this page you can find the lyrics of the song Eh God (Barnabas), artist - Kizz Daniel.
Date of issue: 17.11.2021
Song language: English
Eh God (Barnabas) |
Shey bo wun lomo Barnabas |
Eni to mo way shey bo wun lomo |
Dear father in heaven |
'Bout time to take over |
E don tey wey I trouble you |
Back down o Lucifer |
I no dey follow pastor dey beef imam |
Father Na father |
Say me I don busy my call |
I won focus on you, on GOD |
Aye e ole fe ni to mo way |
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas |
Aye e ole fe ni to mo way |
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas |
Me I get sense |
I hold God |
I come first |
I don boss |
Plenty talk |
Plenty noise |
Plenty people |
Don con report |
Ah! |
Eh God o |
No make I fall o |
This one wey things dey cost |
I still want to ball |
I still want to tanotano |
Eh God o |
No make I fall o |
This one wey things dey cost |
I still want to ball |
I still want to tanotano |
Dear father in Heaven |
Sometimes I catch your blessings |
E dey tey to show for face |
E be like HIV |
Church for club |
Gucci for cloth |
Land for 'Port |
Make dem no mind me yanga |
Aye e ole fe ni to mo way |
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas |
Aye e ole fe ni to mo way |
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas |
Me I get sense |
I hold God |
I come first |
I don boss |
Plenty talk |
Plenty noise |
Plenty people |
Don con report |
Me I get sense |
I hold God |
I come first |
I don boss |
Plenty talk |
Plenty noise |
Plenty people |
Don con report |
Ah! |
Eh God o |
No make I fall o |
This one wey things dey cost |
I still want to ball |
I still want to tanotano |
Eh God o |
No make I fall o |
This one wey things dey cost |
I still want to ball |
I still want to tanotano |
Aye e ole fe ni to mo way |
Shey bo wun lomo Barnabas |
Aye e ole fe ni to mo way |
Shey bo wun lomo Barnabas |