| As I enter my town when I see her
|
| Pretty fine girl Monalisa
|
| The body wey she carry na waya, na waya
|
| And many men wanting to toast her
|
| E be like say nothing dey freak am
|
| The body wey she carry na waya, na waya
|
| And you know na for better or worse my lady o
|
| Together with you my babe
|
| No matter what dem talk
|
| So I say
|
| Put your love upon me upon me upon me
|
| But I supposed to marry someone like me like me like me
|
| Baby no dey dull me, no dey whine me, ehneh
|
| You better say yes, you better say yes oh
|
| You better say yes oh
|
| You are killing all the guys baby
|
| Look to my eyes baby
|
| Perfect silence when you’re working
|
| Forget the loose see I’m shy oh babe
|
| See your fine figure, Mumcy lo fi joh
|
| I salute to your mama
|
| Lightning over you like Rihanna
|
| See your fine figure
|
| Dey be liking all your friends e no easy
|
| Girl I confess to you
|
| Put your love upon me, girl
|
| You fit to marry someone like me, baby oh oh
|
| Put your love upon me, girl
|
| I’ll be all all yours, faithfully oh yeah
|
| I’ll be all all yours, faithfully oh yeah
|
| Baby come closer o
|
| So I can treat you better
|
| Come closer o
|
| Sugar boy eh
|
| Call me the vado
|
| Boy kiss
|
| You already know it ghetto worldwide
|
| Put your love upon me
|
| Upon me |