Song information On this page you can find the lyrics of the song Jombo, artist - Kiss daniel.
Date of issue: 19.01.2019
Song language: English
Jombo |
Amaka oh gbo oh |
That am sorry oh |
Ineye dike lobi, ogini what happen oh |
As I see your sexy face and your big belle |
Girl I have to change my ways I tell you yeah |
Me myself I dey pray for my daily bread |
Ah amaka you carry belle for me how |
Me myself I dey pray for my daily bread |
Ololufe I no wan run, but then |
Your father is violent |
Ole mi de’le oh |
Jombo jombo jombo |
Will you be fine daddy oh |
Your mother is black belt |
She sabi karate oh |
Jombo jombo jombo |
Abeg no vex for me oh |
Your father is violent |
Ole mi de’le oh |
Jombo jombo jombo |
Will you be fine mami oh |
Your mother is black belt |
She sabi karate oh |
Jombo jombo jombo |
I no dey soak no more |
Amaka you know oh oh |
Pe omo yoruba ni mi oh |
If your papa no want us to marry |
Jowo malo yo oyun mio |
Girl am down for you don’t forget |
The love I have for you |
Omo no go compare |
Me myself I dey pray for my daily bread |
If baby broke up as long as you love me girl I dey here |
Me myself I dey pray for my daily bread |
Ololufe I no wan run, but then |
Your father is violent |
Ole mi de’le oh |
Jombo jombo jombo |
Will you be fine daddy oh |
Your mother is black belt |
She sabi karate oh |
Jombo jombo jombo |
Abeg no vex for me oh |
Your father is violent |
Ole mi de’le oh |
Jombo jombo jombo |
Will you be fine mami oh |
Your mother is black belt |
She sabi karate oh |
Jombo jombo jombo |
I no dey soak no more |