| you heard about all of that
|
| it’s about real life homie yeah
|
| TMX you wadup
|
| master wadup
|
| saw you girl wadup
|
| aaahn
|
| . |
| james wadup
|
| one day food must come
|
| one day boys must chop
|
| one day yawa must gas
|
| one day rain must drop
|
| one day food must come
|
| all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say
|
| one day boys must chop
|
| all dem bad belle people wey dey yimu i say
|
| one day yawa must gas
|
| and if you know me then you know that i’m a real G hustler
|
| one day rain must drop
|
| hussler cos you know rain must drop
|
| said i was born in a city but i represent the ghett
|
| re re represent the ghett
|
| from surulere to ojota we be the best
|
| bad guy we the best
|
| and if i do that thing wey go make you wan dey vex
|
| wey make you wan dey vex
|
| my brother learn to forgive and sabi to forget
|
| and sabi to forget
|
| i say you looking at me eye and tell me i’m your brother
|
| i’ma hold your back like i do gat no other
|
| i’ma hold you down for the rest of my life
|
| i’ma hold you down for the rest of my life
|
| looking at me eye when i’m getting more pay
|
| treat you like a boss nigga f**king rozay
|
| …for the rest of my life
|
| …for the rest of my life
|
| one day food must come
|
| to all my friends and family fans and foes
|
| one day boys must chop
|
| tobi you know say tobi you know say you must to hammer
|
| one day yawa must gas
|
| olanle pitchman you know its alright (you know its alright
|
| one day rain must drop
|
| and to IBB salute IG
|
| one day food must come
|
| all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say
|
| one day boys must chop
|
| all dem bad belle people wey dey yimu i say
|
| one day yawa must gas
|
| and if you know me then you know that i’m a real G hustler
|
| one day rain must drop
|
| hussler cos you know rain must drop
|
| as una dey do that thing wey dey represent the youth
|
| re re re represent the youth
|
| i want to give a shout out to a super cool cat wey her name be ruth
|
| speaker boy
|
| my nigga say we kill this shii and we stupping out the scene
|
| see the girl dema eye i man
|
| look her till i drop like i’m off key vixen
|
| while me na chopstix
|
| L Z my niggas we study go higher
|
| bad man liar see the pants on fire
|
| rude boy dema salute my tyre
|
| no new friends in my old empire
|
| and shebi i go shout out to oga bola my G
|
| i nor go forget oloja wey dey represent the boy in abuja i see
|
| my nigga i see
|
| one day food must come
|
| ayaga yagayay ayagayagayo oh nana
|
| one day boys must chop
|
| To my choc city fan uncle paul i salute you nanana
|
| one day yawa must gas
|
| and if you know me you go know say DJ caise na my real G
|
| one day rain must drop
|
| cas you are hussler and e go rain noni hussler
|
| one day food must come
|
| all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say
|
| one day boys must chop
|
| to T co and general gotta put me loud and calm
|
| one day yawa must gas
|
| and if you know me you go know say. |
| na my real G
|
| one day rain must drop
|
| PK stop my stop my oga
|
| Gbuum |