Song information On this page you can find the lyrics of the song Boss, artist - Ice Prince. Album song Jos To The World, in the genre Рэп и хип-хоп
Date of issue: 27.10.2016
Song language: English
Boss |
All the girls them like that |
Wen I post on me page them write back |
You no all the boys them hate that |
Ant I still dey pretend am laid back you no |
Follow me to festac you no |
Girl you know am taste that you no |
Everything I do, I be legend |
I be like jimmy jatt |
Poppin in ma name (carry dey go) |
Bottles in ma name (pop moet) |
Shopping in ma name (money trowey) |
Flexin in ma name (where is caro) |
Choppin in ma name (roll the claro) |
Choppin in ma name |
Orobo get money but |
Orobo no sabi to shake body |
Lepa no get money but |
You no say na lepa sabi Scatter the place |
If you wan play me corny |
You no say e no go funny |
If you dey look me for face |
You go see say |
I dey look you for face |
Shey you feel my p and you dey see |
How the thing dey be |
All ma guys dem gees |
And we keep it 100 and ten degrees |
Balling is a must |
Girls dey ma comin in a rush |
Man dem ma fck shii up and leave |
And dem ma flying overseas |
Look at me and look at you |
All ma niggas fresh |
There is nothing you can do |
Do you see, what I see |
I cannot explain what I feel inside me |
Pose for the boss (boss) |
Arrange yourself for the boss |
Poppin in ma name (carry dey go) |
Bottles in ma name (pop moet) |
Shopping in ma name (money trowey) |
Flexin in ma name (where is caro) |
Choppin in ma name (roll the claro) |
Choppin in ma name |
Orobo get money but |
Orobo no sabi to shake body |
Lepa no get money but |
You no say na lepa sabi Scatter the place |