Song information On this page you can find the lyrics of the song Whiskey, artist - Ice Prince.
Date of issue: 29.08.2017
Song language: English
Whiskey |
Rose |
Hennessy |
Me I no dey see my enemies |
Rose… aii. |
aii |
Iceprince Zamani |
Sammy Gyang hey |
Wanchan guy |
Dan iskan guy |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
You hear me say |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
Help me say |
Ah two thousand and four Bolaji was the main guy |
My nigga no dey ever comot with the same tie |
Fly nigga, cool Cat wey dey make friends |
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense |
In two thousand and five Bolaji don dey finish school |
The graduation party bad, omo pretty cool |
See the girl, them a dress like Beyonce |
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey? |
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag |
He don dey roll among the niggas wey dey form swag |
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass |
Last thing wey I hear was he was buried in a compound |
Damn |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
Whiskey whiskey whiskey whiskey |
Carry me go |
Aii yai yai yai yai |
All say |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
You hear me say |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
I used to know a pretty lady called Elizabeth |
She been dey jand and me I never get my Visa yet |
I been dey see am like the apple of my eye |
Any nigga come around and we go battle till we die… yes |
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first |
And I’m attracted to the booty in the long dress |
So if na catwalk |
When she go the Plaza |
Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex |
E never tey wey Lizzy travel go America |
And then I realised America was very far… yes |
All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men |
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
You hear me say |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
You hear me say |
Aiiya mamama eh |
Mamamama eh |
Mamamama eh |
Mama |
Aii yai yai yai |
Nobody dey do you brother |
You better think well |
Its you and now |
Only one way |
Aii yai yai yai |
Many people dem don go |
Where dem dey? |
We no know |
Hey |
Aii yai yai yai |
Aiiya mamama eh |
Mamama eh |
Mamamama eh |
Mama eh |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
You hear me say |
Story story |
We gats to give God glory |
We gats to live life slowly |
YOLO no dey bring life back |
You hear me say |
My generation |
My generation |
We take a girl to the room and we tell her |
Baby undress yourself |
YOLO |
Brother YOLO no dey bring life back |
True story |
What an elder sees sitting down |
You know the rest |