Song information On this page you can find the lyrics of the song Talk, artist - Falz.
Date of issue: 14.01.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English
Talk |
Anything I talk make you talk am again |
Eh eh, talk am again |
Anything I talk make you talk am again |
Eh eh, talk am again |
Brother Muric shout finish, we no see am for court |
Eh eh, we no see am for court |
Election don dey come, they go need your support |
Eh eh, they go need your support |
Since EFCC burst in, we no see you for club |
Eh eh, we no see you for club |
And you get legit work o, na wetin you talk |
Eh eh, na wetin you talk |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Four year tenure, three year holiday |
Eh Eh, three year holiday |
Our senator, don dey fight, Kung-fu again |
Eh eh, fight Kung-fu again |
Shey dem never tire, They wan continue the race? |
Eh eh, they wan continue the race |
We buy your story, but you no give us change |
Eh eh, you no give us change |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Anything I talk make you talk am again |
Eh eh, talk am again |
Anything I talk make you talk am again |
Eh eh, talk am again |
Month don end, oga pay salary |
Eh eh, oga pay salary |
In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee |
Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee |
Instead of may you work, you dey find Alhaji |
Eh eh, she dey find Alhaji |
You come turn your body to cash and carry |
Eh eh, she don de cash and carry |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Na you talk am o |
No be me talk am o |
Three private jet, you say you buy am for church |
Eh eh, say you buy am for church |
But your congregation no dey follow fly am of course |
Eh eh, dem no dey follow fly am of course |
Why your people still dey carry carry eye for someone |
Eh eh, dem dey carry eye for someone |
Shey I no be person |
Cause no be your tribe I come from? |
Eh eh, Cause no be your tribe I come from |
Small man thief for market |
You set fire for em body |
Big man thief money we dey hail am like dummy |
We dey suffer, we dey smile |
We dey fear to talk |
My people no get chop, my people no get work |
These days we no know if authority dey for office |
Cause the yawa wey we see, no be security we you promise |
And the cup e don full, we don tire for all the rubbish |
All the punishment |
Na me talk am o |