Song information On this page you can find the lyrics of the song Jeje, artist - Falz.
Date of issue: 26.10.2017
Song language: English
Jeje |
What is this magic |
I need that magic |
All the cloth you dey wear, e be chassis |
This your catwalk, be like you dey practise |
You be too set, you be ruthless |
I dey trip oh, nana you be true fresh |
All the moves you dey burst na chana |
Na wahala you dey cause, na yawa |
Disgusting, you been stinking |
Got the bahd guy singing |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Baby lemme be your customer |
Give me everything plus jara |
Say she want to kiss me gradually |
If you give me all I go manya |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Ye, come baby take it easy on the bahd guy |
Put it down like you’re looking for the last price |
Back it up, then put it on me |
Make I play guitar while you singing on key |
She say you wanna serve it on a gold plate |
And then sprinkle salt and add spice |
But wetin I dey do wey I no wait |
You the kind of babe wey I gat wife |
All the cloth you dey wear, e be chassis |
This your catwalk, be like you dey practise |
You be too set, you be ruthless |
I dey trip oh, nana you be true fresh |
All the moves you dey burst na chana |
Na wahala you dey cause, na yawa |
Disgusting, you been stinking |
Got the bahd guy singing |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Baby lemme be your customer |
Give me everything plus jara |
Say she want to kiss me gradually |
If you give me all I go manya |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
All the talk you dey talk make I loose gaurd oh |
Completely, mammi you be too bad oh |
I been no dey see when I look hard oh |
Then you crept up on me, you came through back oh |
As a sharp guy, me I no slack oh |
Your face fine, all your body too tap oh |
Give to me I need to own that oh |
Make I spend on you one or two card oh |
Cus all the cloth you dey wear, e be chassis |
This your catwalk, be like you dey practise |
You be too set, you be ruthless |
I dey trip oh, nana you be true fresh |
All the moves you dey burst na chana |
Na wahala you dey cause, na yawa |
Disgusting, you been stinking |
You got the bahd guy singing |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |
Baby lemme be your customer |
Give me everything plus jara |
Say she want to kiss me gradually |
If you give me all I go manya |
Baby do me je je je jejely oh |
Abeg do me je je je jejely oh |