Song information On this page you can find the lyrics of the song Alright, artist - Falz.
Date of issue: 26.10.2017
Song language: English
Alright |
I got something on my mind, but you cannot tell nobody |
But you gotta wait tonight, baby girl just you and I |
Ride you all through the night, hard to be feeling light |
Clown, baby you my Barney, |
glad when me phone ya line |
Me no like no problem for mi life, you know I mean |
But I ready for am tonight |
And you know say I don’t wanna hurt nobody |
Don’t wanna tell a lie, hold on to your body |
You know wetin cause am e mi lowa lara’e |
Tell your people dem make dem no para, no! |
Make you tell your mummy and your father |
You’ll be alright, you’ll be alright |
Run away my baby bami salo, anywhere you wanna go my baby kalo eh |
Baby catch the feeling, catch the vibe |
You’ll be alright, you’ll be alright |
You go tell your mummy story, you go tell your daddy sorry |
We go need to run away, me I don dey plan the journey |
We fit to start for Ghana, but make we start dey ja before my people start to |
holla |
Me I no fit stand the drama |
Just pack your load and wait for me in the backyard |
Awon araye wi kpe dan dan ni, Yoruba |
But I don’t wanna hear that rubbish, don’t wanna hurt nobody |
Don’t wanna live a lie |
Oro ife yi lo ka mi lara o, tell your people dem make dem no para no! |
Make you tell your mummy, tell your father |
You’ll be alright, you’ll be alright |
run away my baby tete jalo eh, |
Joko si’nu motto, je ka salo |
Come catch the feeling, catch your vibe |
You’ll be alright, you’ll be alright |
Ahn |
Uncle Kate, bo’wa l’asiri, where we going ma bi mi |
Just lock the door bi boys quarter and leave the key for Rashidi |
Emi ko lo ma jiri, but I’d pick you up for like three |
You go meet me for that canteen to wa leyin’le mama chichi |
Sare sare, wa bami ko de make sure say nobody come to see |
Hope your daddy don’t kill me, but I know your mummy go call police |
But you are the one that told me, that am your one and only |
It’s that perfect love story |
wetin cause am e mi lowa lara’e |
Tell your people dem make dem no para no! |
Make you tell your mummy and your father |
You’ll be alright, you’ll be alright |
Run away my baby tete j’alo, joko si’nu motto je ka salo |
Come catch the feeling, catch a vibe |
You’ll be alright, you’ll be alright |
Run away my baby bami salo, |
Anyhwere you wanna go my baby kalo eh |
baby catch the feeling, catch a vibe |
Oro ife yi lo ka mi lara o |