Song information On this page you can find the lyrics of the song My Load, artist - Fabian. Album song Oba, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 24.01.2009
Song language: English
My Load |
Na who geti loadi wey you dey carry? |
Na who geti loadi wey you dey carry eee e?! |
Na who geti loadi wey you dey carry brother? |
Call: Jesus You carry my load for me eee |
Res: You carry my loadi for me |
Call: Papa You carry my loadi for me yeee |
Res: You carry my loadi for me |
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee |
Res: You carry my loadi for me |
Call: Papa You carry my loadi for me yeee |
Res: You carry my loadi for me |
Some people dey carry wetin no be dem own |
Dem dey take their mouth dey talk am |
I geti this, I geti that |
That thing no be your portion ee |
Call: I no geti work e |
Res: Jesus e carry |
Call: When I’m broke eee |
Res: Jesus e carry |
Call: When I’m down ee e |
Res: Jesus e carry |
Call: When I’m lonely eee |
Res: Jesus e carry |
Call: You brake my heart |
Res: Jesus e carry |
Call: Eh! |
E carry e |
Res: E carry |
Call: All my troubles |
Res: Jesus e carry |
Call: All my trouble eee |
Res: Jesus e carry |
Na Jesus Christ be the one |
Wey dey carry my loadi for me |
Na Jesus Christ be the one |
Wey dey carry my loadi for me |
He came to die on the cross |
Just to carry my loadi for me |
He came to die on the cross |
Justto carry my loadi for me |
Call: If I try narrate the things You do eee |
Res: Oga agbakam isi |
Call: the way You dey carry me like baby o o o |
Res: Ime dalam obim le |
Call: chim idi ebube |
Res: okoko o |
Call: The way You dey do me |
Res: I never know |
Carry me comot for makoko |
You tush my life from head to toe |
The way You dey bless me double o e e! |
Res: Ewee chime e |
Call: you comot my life from trouble o, le le! |
Res: Chime e, eee |
Call: Daddy You carry my loadi for me, ya ya yaeee |
Res: you carry my loadi for me |
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee |
Res: You carry my loadi for me |
Call: You carry o, my loadi ee |
Res: you carry my loadi for me |
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e |
Res: you carry my loadi for me |
My blessing is not of this world e e e |
My success is not of this world yeee e |
Touch not my anointed |
Do my prophet no harm |
For who God has blessed |
No man no man can curse |
Call: Anything I do e |
Res: Jesus e carry |
Call: Any song I sing ee |
Res: Jesus e carry |
Call: Anywhere I go |
Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed |
Na Jesus Christ be the one |
Wey dey carry my loadi for me |
Na Jesus Christ be the one |
Wey dey carry my loadi for me |
He came to die on the cross |
Just to carry my loadi for me |
He came to die on the cross |
Justto carry my loadi for me |
Call: Eee Jesus You carry my load for me |
Res: you carry my loadi for me |
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee |
Res: you carry my loadi for me |
Call: Jesus You carry my load for me ee |
Res: you carry my loadi for me |
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee |
Res: you carry my loadi for me |
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e |
Res: you carry my loadi for me… |