| pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a
|
| and as i come with my red and red make dem give me chance
|
| you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a
|
| how e do u now as u don galala for inside azonto
|
| Victor AD (Hook)
|
| my biggest motivation na those wey elbow me lost a
|
| but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a
|
| i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay
|
| my biggest motivation na those wey
|
| dey hate 2 seconds dem dey motivate us
|
| Erigga (verse 1)
|
| see if e won burst na 2 seconds 3 too tay
|
| day break everywhere burst my woman pay
|
| this year we go give wahala problem
|
| where the girls dey use my benz take go toll them
|
| incase dem won dey assume na to spray
|
| the money anyhow like another man perfume
|
| if sars won jump i nicked follow dem
|
| watin dey happen officer me and u get problem
|
| old warri me nor bother nobody
|
| so nor dey bother me so hold this funds take press
|
| everywhere hard i know e nor easy bros
|
| even for hell fire now devil sitdown dey press |
| respect who get but fear who never collect
|
| he first taking now there area take scatter
|
| street na general market u fit pick 2
|
| suspension na hold on rough character
|
| Victor AD (Hook)
|
| my biggest motivation na those wey elbow me lost a
|
| but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a
|
| i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay
|
| my biggest motivation na those wey
|
| dey hate 2 seconds dem dey motivate us
|
| Erigga (verse 2)
|
| see i dey lagos dem won turn the boy to house boy
|
| but oluwa no gree he too love the boy
|
| no joy my guy my guy no dey the street
|
| if trust dey then water for nor fit dey cook fish
|
| idle mind dey opposite devil workshop
|
| i no fit be apprentice i get work to chop
|
| i no dey proud about am but watin man go do
|
| pikin dey one side abi e nor go chop go school
|
| if mouth won tear make e tear finish
|
| the worst thing to happen to man na see finish
|
| when i die write say i try for my grave
|
| life na market and everybody here come trade
|
| omo the rubish when e be say my eyes don see |
| even this water wey i cry e nor fit commot am
|
| i nor fit complain e join watin give me voltage
|
| tomorrow get belle witch nor fit abort am lie lie
|
| Victor AD (Chorus)
|
| pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a
|
| and as i come with my red and red and make dem give me chance
|
| you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a
|
| how e do u now as u don galala for inside azonto
|
| Victor AD (Hook)
|
| my biggest motivation na those wey elbow me lost a
|
| but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a
|
| i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay
|
| my biggest motivation na those wey
|
| dey hate 2 seconds dem dey motivate us
|
| Erigga (Outro)
|
| omo na dey street be this o where landlord dey turn to ternant
|
| 2 seconds form big boy very soon u go dey chop reminant
|
| when dem say life na general market dem go dey give some people
|
| suspension,
|
| suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds
|
| motivate urself mehn everybody with their motivation habeg
|
| still on collection confirmation na must habeg |