Song information On this page you can find the lyrics of the song Grace, artist - Dem
Date of issue: 28.07.2019
Song language: English
Grace |
This Life Feels so cool |
Even thou it have no part two |
U may not be there today |
But believe it you go be there tomorrow |
Aimasiko loundamu eda |
Oluwa ti MO how you go make am |
So just tepamose and pray for grace o |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up oooo |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up oooo |
Oga tepa Mose yemo se ole |
No be only you want blessing |
So no dey sleep on it |
No dey fine for face, fine for pocket too |
Tori ninu aye yi na competition |
So wake up |
Rise up |
So you can meet up |
Do what is best for you and pray |
It may not be easy today |
But ayo bo lowuro o cos |
Time is coming |
You go build your house |
Time is coming |
You ride the latest |
Dangote kolori meji |
So it’s certain |
Just believe Eee. |
This Life Feels so cool |
Even thou it have no part two |
U may not be there today |
But believe it you go be there tomorrow |
Aimasiko loundamu eda |
Oluwa ti MO how you go make am |
So just tepamose and pray for grace e |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up oooo |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up |
Ogbon no fit finish for this life kawa dorun |
Eyan o le shishe koni oun fedanu |
But ourself do ourself |
As you dey hustle pray for Grace nothing else woo |
Ise keke re make money enter big time |
Make everything tune up just like a big bang |
Everything change at the same time |
Kosi timw calculate e lopo Lo e |
My brother do the math |
Grace wey you go turn dollar to rizller |
Grace wey EFCC no go train your matter |
Anu toju anu Lo |
Oluwa oden komiyo |
Grace wey you go turn dollar to rizller |
Grace wey EFCC no go train your matter |
Anu toju anu Lo |
Oluwa oden komiyo |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up oooo |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up oooo |
Graceee… I say gracceee |
Just pray for Graceeeeee |
And everything go turn up |
This Life Feels so cool |
Even thou it have no part two |
U may not be there today |
But believe it you go be there tomorrow |
Aimasiko loundamu eda |
Oluwa ti MO how you go make am |
So just tepamose and pray for grace e |
Graceee… gracceee |
Graceeeeee |