Lyrics Wettin Dey Sup - Burna Boy

Wettin Dey Sup - Burna Boy
Song information On this page you can find the lyrics of the song Wettin Dey Sup, artist - Burna Boy. Album song Twice As Tall, in the genre Музыка мира
Date of issue: 12.08.2020
Record label: Atlantic, Bad Habit, Spaceship
Song language: English

Wettin Dey Sup

Fu-fu-fu…
Funkula
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die one day buried six feet under golo ta
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o wetin dey sup
Abajo, to ni ki ma so mo, wetin dey sup
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I, dey my own, na me know wetin dey come
You’re waiting in vain, I’m overtaking again
Start to dey dance
Put your cap to the back
If you know say na kpa goro kpa
Cause I came with the gang
Dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddyman cause I wise like el taliman
If you no think am well e go hang
Dem go want carry chance
Wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans
Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I’m watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
Abajo, toni ki ma so mo, wetin dey sup
Pick dem one by one
Make me burst my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring, 911 dialing
We never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup
I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash
Check am, na kpa goro kpa
Me I know say everybody got to die one day buried six feet under golo ta
Make nobody tell my people make we try golo ta
But if no be sake of one or two things you sef know say down you go down
Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk, I’m watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
Cause e no be rice and beans and ponmo
Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup
Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup
Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup
To ba je, ikan to ba fe je it’s allowed o nothing dey sup
Abajo, to ni ki ma so mo, wetin dey sup
Cause I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own, na me know wetin dey come
You’re waiting in vain, I’m overtaking again
The way the act is the way you know
That’s the impact
The beautiful impact that we have on the people
There’s a lot of music that’s out right now but the shit ain’t at- it ain’t life

Song tags: #Wetin Dey Sup


Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Own It ft. Ed Sheeran, Burna Boy 2019
My Oasis ft. Burna Boy 2020
Jerusalema ft. Nomcebo Zikode, Burna Boy 2020
Be Honest ft. Jorja Smith 2019
Loved By You ft. Burna Boy 2021
Location ft. Burna Boy 2019
Anybody 2019
On the Low 2019
Gbona 2019
Ye 2018
Way Too Big 2020
Sunshine Riptide ft. Burna Boy 2018
Hey Boy ft. Burna Boy 2021
No Option ft. Burna Boy 2020
Kainama ft. Burna Boy, Diamond Platnumz 2019
Kilometre 2021
Heaven's Gate ft. Lily Allen 2018
Simmer ft. Burna Boy 2019
Enjoy Yourself ft. Burna Boy 2020
Do I ft. Burna Boy 2023

Artist lyrics: Burna Boy