Song information On this page you can find the lyrics of the song Wetin Man Go Do, artist - Burna Boy.
Date of issue: 24.07.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English
Wetin Man Go Do |
Arrrhhhh |
Champion |
People wey dey Shayo |
Those people dey here now |
People wey dey jaiye oo |
Those people dey here now na na |
Them no dey call me tele oo |
But them dey ca-call me now |
Na empty belle oo |
Na im make man dey feel somehow |
I call my aza |
Sey i be wan cashout |
Sey make i put ten thousand |
I put ten thousand |
Everybody con cashout |
Thank jehovah |
Put am for my aza |
Begin to find another ah ah |
Waka waka no rest oo |
Wetin man go do |
Money go dey for madam to cook Ogbono |
Wetin man go do |
Your pikin sef e gass go school ooh |
Wetin man go do |
When money come e go hear |
Wetin man go do uh uh |
Wetin man go do uh uh |
Wetin man go do |
Wetin man go do ooo |
Wetin man go do uh uh |
Wetin man go do uh uh |
Wetin man go do |
Wetin man go do oo |
God I dey serve e |
No go let my blessings to pass me |
Enemy no go laugh me |
Make the money chill and relax me |
If the money dey we go faji oo |
I go be the life of the party oo |
E go be like sey na magic |
Call me jazzman abra cadabra oo |
Waka waka no rest oo |
Wetin man go do |
Money go dey for madam to cook ogbono |
Wetin man go do |
Your pikin sef e gass go school ooh |
Wetin man go do |
When money come e go hear |
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) |
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) |
Wetin man go do (oh ro ro ro ro) |
Wetin man go do ooo |
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra) |
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra) |
Wetin man go do (oh ro ro ro ro) |
Wetin man go do |
Man go fight for money (wetin man go do) |
Man go fight for woman (wetin man go do) |
Man go fight for business (wetin man go do) |
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh |
Body don dey tire |
Body no be firewood (wetin man go do) |
Body don dey tire |
Body no be firewood (wetin man go do oo) |
Wetin man go do oo do oo |
Wetin man go do doo ooo |
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo |
Wetin man go do |