Song information On this page you can find the lyrics of the song Rizzla, artist - Burna Boy. Album song On a Spaceship, in the genre Альтернатива
Date of issue: 24.11.2015
Record label: Spaceship Entertainment
Song language: English
Rizzla |
Omo kon tufe jaiye Monaco |
But them no geti Visa (ebano) |
Omo nbero, omo yeeh oh |
Omo Mamarazi lomo yeah |
Oshen bubble Oshen bubble |
E be like you dey see double |
You dey see double |
When the gbedu enter you |
Say e go dey ginger you |
Them be think say we dey joke |
Now they see say no be joke |
As the matter develop |
I say make I let you know |
Say lati kekere (Lati kekere) |
Lati kekere n’imoti hustle |
Moti’m bubble |
Eh malo moto, ginger me |
Party oma sareju moto |
Sareju moto |
Oya pass me the rizzla (ebano) |
Make I unlock the ginger (ebano) |
Any style I deliver (ebano) |
Anybody wey no like make they comot there |
But they no geti liver (ebano) |
Some of them na deceivers (ebano) |
Omo kon tufe jaiye Monaco |
But them no geti Visa (ebano) |
Omo nbero, omo yeeh oh (omo) |
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo) |
Koruko tito Koruko gbaru olade |
Koruko tito Koruko gbaru olade |
Koruko tito Koruko gbaru olade |
Koruko tito Koruko gbaru olade |
Oni lai la ila nla |
Oni kpami kpoi dinlala |
Neni mi o no like am rola nla |
Baby I surrender |
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh |
I no know wetin to talk that day |
That day wey you waka pass my way |
Mi olegbaro omoge oh |
Malo moto, ginger me |
Party oma sareju moto |
Sareju moto |
Oya pass me the rizzla (ebano) |
Make I unlock the ginger (ebano) |
Any style I deliver (ebano) |
Anybody wey no like make they comot there |
But they no geti liver (ebano) |
Some of them na deceivers (ebano) |
Omo kon tufe jaiye Monaco |
But them no geti Visa (ebano) |
Omo nbero, omo yeeh oh (omo) |
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo) |
Oni lai la ila nla |
Oni kpami kpoi dinlala |
Neni mi o no like am rola nla |