| Make I remind you as e dey go
|
| Bounce to the sound
|
| When I bounce with the doe
|
| Serve yourself na the matter we dey do
|
| Omo you dey slow
|
| Move make I move
|
| I go slide
|
| Then you go sink like a boat
|
| Me I just dey laugh like say life is a joke
|
| I like Igbo girls
|
| Wey dey clean
|
| Wey dey cook
|
| If their boyfriend no get money then they can’t cope
|
| Kuronbe
|
| When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
|
| And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
|
| And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
|
| Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
|
| Oh my God
|
| What a symphony
|
| Ahan
|
| So tell me
|
| What has gotten into me?
|
| I step in real ride
|
| Pull up in a Bentley
|
| And with the
|
| The diamond shinning on every ring you see
|
| Lights on
|
| Lights on
|
| I be commodore
|
| The girls dem
|
| Dem want to touch pon my kponornor
|
| And if you nor get work you be jantara
|
| Abegi
|
| So make you go sit down for one corner
|
| You con dey border me
|
| I go need my apology
|
| You know I wanna see
|
| All the fine girls wey dey totori
|
| Make I kolobi
|
| Hmmm
|
| When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
|
| And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
|
| And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
|
| Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)
|
| Say na who they draw the map eho (Odogwu)
|
| You are looking at the champion (Odogwu)
|
| Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)
|
| Wey the person, wey the cash e ooo (Odogwu)
|
| Aje aje kekele (Odogwu)
|
| Aje aje kekele (Odogwu)
|
| Aje aje kekele (Odogwu)
|
| Champion |