Song information On this page you can find the lyrics of the song Koni Baje, artist - Burna Boy. Album song Outside, in the genre Рэп и хип-хоп
Date of issue: 25.01.2018
Age restrictions: 18+
Record label: Atlantic, Bad Habit, Spaceship
Song language: English
Koni Baje |
Oluwa burna, B2j ooo |
(chourus) |
Ina, ina ina mi to ti tan |
Ina, ina ina mi to ti tan |
Kode ni baje o, kode ni baje oo |
Kodeni bajeoo. |
lelelele |
I no wan talk oo, wetn dae happen oo |
Nah me dem wan stop ooo |
Mission impossible oooo |
When the money come ee people plenty gan oo |
When the money no dey aa, dem no dae look my face |
Je kan mo |
Ina, ina ina mi to ti tan |
Ina ina ina mi to ti tan |
Kode ni baje oo (x3) |
Oya make i make i make i make i yarn you the koko |
Me i no come here to sing song wey go make you con dey dance azonto |
Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju ooo |
Awon temi no know you, so no dey form honourable |
Je kanmo ina |
Ina ina mi to ti tan |
Ahhn ina ina ina mi to ti tan |
Ko deni baje oo (x3) |
(Bridge) |
Lelelelelelele |
Ohun ani langbe ooo ke ke keke, ohun ani langbe laruge |
Ke ke nke ke (x2) |
Ina, ina ina mi to ti tan |
Ina, ina ina mi to ti tan |
Kode ni baje oo (x3) |
(Verse 2 Repeat) |
Oya make i make i make i make i yan you the koko |
Me i no come here to sing song wey go make you con dae dance azonto |
Iyen o ru mi loju, emi le gbayan loju ooo |
Awon temi no know you, so no dae form honourable |
Je kanmo |
Ina, ina ina mi to ti tan |
Ahhn ina ina ina mi to ti tan |
Ko deni baje oo (x3) |
Lelelelelelele |