Song information On this page you can find the lyrics of the song Gba, artist - Burna Boy.
Date of issue: 05.11.2017
Song language: English
Gba |
Mo ni kon gba o gba o |
Won fe gba o gba o |
Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o |
Gba gba |
Gba gba |
Mo ti so fun won ki won gba |
Won fe gba |
Waan gba |
Them talk say I’m bad but so are you |
I know what’s really going on and so do you |
Ayy ayy |
I no dey find person trouble |
But them no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun |
And if you ask wetin dey sup |
Then I go show say the matter plenty |
All the people wey dey lie for themselves say them be holy holy |
E dan tey wey I dey talk |
But e be like say you no dey hear me |
Many things dey for my mind as I’m singing this song |
Mo so fun won kan gba o gba o |
Won fe gba o gba o |
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o |
Mo ni kon gba gba o |
Won fe gba o gba o |
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o |
Gba gba |
Gba gba |
Gba |
Gba gba |
Gba |
Gba gba |
Ayy ayy |
Everybody dan dey wait |
People body dan dey shake |
We go know which way to dey |
Awon temi le toyan |
Me I no know as you dey see am |
But I know as I dey feel am |
Shora ko ma lo dija o |
Gimme gold gimme silver |
Gimme beach gimme river o |
Gimme drink gimme liver o |
Gimme tinkili sweet love o |
Gimme everything I need now |
Omo if you ask wetin dey sup I go show say the matter plenty |
Many things wey dey my mind |
Some of them go do like say demma blind |
Mo so fun won kan gba o gba o |
Won fe gba o gba o |
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o |
Mo ni kon gba gba o |
Won fe gba o gba o |
Mo ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o |
Gba gba |
Gba gba |
Gba |
Gba gba |
Gba |
Gba gba |
Them talk say I’m bad but so are you |
I know what’s really going on and so do you |
Ayyy |
I no dey find person trouble |
But them no dey lie when them say Oluwaburna ko gbadun |
Mo ti so fun won ki won gba |
Won fe gba |
Waan gba |
Mo ti so fun won ki won gba |
Won fe gba |
Waan gba |
Mo ti so fun won ki won gba |
Won fe gba |
Waan gba |
Mo ti so fun won ki won gba |
Won fe gba |
Waan gba |