| Say me no give you chance o my baby
|
| Your body fire but me I be dragon
|
| Baby I no fit lie; |
| it’s a bad one
|
| And when you burst and whine it’s a centre of attraction
|
| Mami all I wanna do
|
| Is to put my thing all over you
|
| Deju vu how it feels
|
| Like we already falling in love
|
| In love
|
| In love
|
| Be like say we dan do am before
|
| Before
|
| Before
|
| Mo se temi die die die die die die die die die
|
| People wey no see, them go hear
|
| Na man wey dey reason dey scratch beard beard
|
| Make you dey hear
|
| Mo se temi die die die die die die die die die
|
| I just want to hold your body jeje
|
| I no go fit to do am without your help
|
| So why your voice dey hala hala
|
| Like say no be your choice to follow follow
|
| Abi your boy for twitter gan
|
| I get different styles to ginger you
|
| Mami all I wanna do
|
| Is to put my thing all over you
|
| Deju vu how it feels
|
| Like we already falling in love
|
| In love
|
| In love
|
| Be like say we dan do am before
|
| Before
|
| Before
|
| Mo se temi die die die die die die die die die
|
| People wey no see, them go hear
|
| Na man wey dey reason dey scratch beard beard
|
| Make you dey hear
|
| Mo se temi die die die die die die die die die
|
| I just want to hold your body jeje
|
| I no go fit to do am without your help
|
| Ehwooooo
|
| People make we tell you something
|
| If you see fine girl wey you gbadun her body
|
| She tell you say the man wey she follow come na her cousin
|
| Then you come discover that it really wasn’t
|
| Ehwoooo
|
| Say if you give me chance o my baby
|
| You no go ever need another man o my baby
|
| I say make I show you things wey no go understand o my baby
|
| I dey see am for your face say you want to come around o my baby
|
| Ehwoooo
|
| Mami all I wanna do
|
| Is to put my thing all over you
|
| Deju vu how it feels
|
| Like we already falling in love
|
| In love
|
| In love
|
| Be like say we dan do am before
|
| Before
|
| Before |