| Dangote Dangote
|
| Dangote still dey find money o
|
| No level
|
| No level
|
| It’s Kel P Vibes
|
| Dangote Dangote
|
| Dangote still dey find money o
|
| I no dey, I no dey
|
| I no dey sleep on the money o
|
| Who I be?
|
| Who I be?
|
| Wey make I no go find money o
|
| I no dey send anybody o
|
| Me I dey hustle gan gan
|
| Choko
|
| Make you hustle, ma lo go
|
| I no be olodo, I no be bolo
|
| Uhh Omo to ba lo fuck up
|
| I go show you my color
|
| Shey wan ro pe mi l’opolo
|
| Emi gan gan mo yan wan opolo
|
| The matter plenty
|
| Enu mi ole soto
|
| Oh no no o
|
| Make una listen well well
|
| When I dey strive and I dey hustle
|
| Wetin I dey find?
|
| Kaluba I dey find
|
| When I dey move from place to place
|
| Wetin I dey find?
|
| Na the dollar I dey find
|
| And I don do yes yes
|
| Yes yes
|
| And many people don tell me
|
| No no
|
| No no
|
| Mo ni lati lowo o
|
| Odi don don
|
| Tori iyami o bi mo doyo
|
| Is it because I dey do for love
|
| If I get cash I go jaiye lokpo
|
| I go give you cash, I go be your sponsor
|
| Moni iyami o bi mo doyo
|
| Is it because I dey do for love
|
| If I get money, you go know
|
| Still I go hustle 'til thine kingdom come
|
| Because because
|
| Dangote Dangote
|
| Dangote still dey find money o
|
| I no dey, I no dey
|
| I no dey sleep on the money o
|
| Who I be?
|
| Who I be?
|
| Wey make I no go find money o
|
| I no dey send anybody o
|
| Me I dey hustle gan gan
|
| Choko
|
| Make you hustle, ma lo go
|
| I no be olodo, I no be bolo
|
| Uhh Omo to ba lo fuck up
|
| I go show you my color
|
| Shey wan ro pe mi l’opolo
|
| Emi gan gan mo yan wan opolo
|
| The matter plenty
|
| Enu mi ole soto
|
| Emi gan gan lo mo ton so
|
| Abi you forget say I be the gan gan
|
| Mo man gorigongon lori gongon
|
| Mo man gorigongon lori gongon
|
| Bere lowo Kel P
|
| Tori owun gongon lori gongon
|
| Bami lu gongon yen
|
| Dangote dey find money ro ro
|
| Find money ye ye
|
| Find money ro ro
|
| Who I be to come dey sleep oh no
|
| Come dey sleep ye ye
|
| Original
|
| Alakija dey find money
|
| Dangote dey find money o
|
| Otedola dey find money
|
| Why me no go find money o
|
| Eh ehn find money
|
| Adeleke dey find money o
|
| Adenuga dey find money
|
| Why me no go find money
|
| Find money, find money
|
| Why me no go find money. |