Lyrics Collateral Damage - Burna Boy

Collateral Damage - Burna Boy
Song information On this page you can find the lyrics of the song Collateral Damage, artist - Burna Boy.
Date of issue: 24.07.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English

Collateral Damage

No be for here wey dem born Jesus, ehee
My country problem e pass Jesus
Because na we be our own problem, ehee
Na who go come reason well?
Well well well
Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (dey there o)
And President go dey chop (dey there o)
When dem say make we jump we go jump (dey there o)
Some people go somersault
Dem get headache we go drink Panadol (dey there o)
Meanwhile president go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (dey there o)
Na who, na who dey here?
Money dey here
The Thiefi thiefi come major
Wey make the suffer come dey here?
Suffer yapa mukutun, brukutum
Wey dey make people sukun
Tukutum, won ni inu won o dun
Brukutum, suffer yapa mutukum
The people do you well well
And dem dey laugh you well well
And dem dey see as e deh sele
Them sef dey flenjor well well
Yeah, yeah ooh
My people suffer well well
Police dey slap here well well
Hungry dey wire dem well well
Oluwa oluwa oluwa ooo
Oya dey there ooo
Ambassador go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (Dey there o)
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink Panadol
Meanwhile president go dey chop
And Governor go dey chop
My people serve they fear too much
We fear the thing we no see
One day all of us go die
We always get reason to fear
Fight for your right o you go to fear
Police go slap you, you go to fear
Fight for your pikin dem no go to fear
You go to fear fear fear
Ambassador go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop
And President go dey chop
Dem dey say make we jump we go jump
Some people go somersault
Dem go dey get headache no go drink Panadol
Meanwhile president go dey chop (dey there o)
And Governor go dey chop (Oya dey there o)

Song tags: #Track 9


Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Own It ft. Ed Sheeran, Burna Boy 2019
My Oasis ft. Burna Boy 2020
Jerusalema ft. Nomcebo Zikode, Burna Boy 2020
Be Honest ft. Jorja Smith 2019
Loved By You ft. Burna Boy 2021
Location ft. Burna Boy 2019
Anybody 2019
On the Low 2019
Gbona 2019
Ye 2018
Way Too Big 2020
Sunshine Riptide ft. Burna Boy 2018
Hey Boy ft. Burna Boy 2021
No Option ft. Burna Boy 2020
Kainama ft. Burna Boy, Diamond Platnumz 2019
Kilometre 2021
Heaven's Gate ft. Lily Allen 2018
Simmer ft. Burna Boy 2019
Enjoy Yourself ft. Burna Boy 2020
Do I ft. Burna Boy 2023

Artist lyrics: Burna Boy