Song information On this page you can find the lyrics of the song As E Be (Skit), artist - Burna Boy. Album song On a Spaceship, in the genre Альтернатива
Date of issue: 24.11.2015
Record label: Spaceship Entertainment
Song language: English
As E Be (Skit) |
Me I don dey tell them |
I don dey tell them since |
Omo Life no be rice and beans |
Big big talk na things and things |
Me I no dey look up to human beings |
Port Harcourt no dey carry last |
High way dey high na him you dey see pass |
If your whole world dey for where rain dey fall |
You suppose know say rain boot no be slippers |
Na so e dey be for the street |
As you no dey sweet like biscuit and sweet |
Politician dem dey sugar coat bitter leaf |
But as for me I go talk am as e be, oh yeah |
Country wey God don bless |
Some be for A. C |
Some go dey sweat |
How small pikin go get respect |
Bring the so called elders let’s stab them to death |