Song information On this page you can find the lyrics of the song Alarm Clock, artist - Burna Boy. Album song Twice As Tall, in the genre Музыка мира
Date of issue: 12.08.2020
Record label: Atlantic, Bad Habit, Spaceship
Song language: English
Alarm Clock |
God made us |
He made the magical beings |
It’s important how you look at yourself |
And you view yourself (Wake up) |
How you look at your brother, how you look at your sister |
We from the same tribe |
It’s Black love |
It’s that real love |
Wake up |
Ooh woah |
Alarm clock, all stand up |
Make una wake up |
Ah, this early morning |
Oh, this early morning |
Ah, this early morning |
Oh, this early morning |
Ah, this early morning |
Some people go wan dey talk |
Instead of to thank the Lord |
Some people no wake up |
Ah, this early morning |
Oh, this early morning |
Ah, this early morning |
Oh, this early morning |
Ah, this early morning |
Se dem send you ni |
Se won ran e ni (E ni) |
Se dem send you ni |
No-no-no, no-no-no |
No-no-no, no-no-no |
Many things wey man go see |
Wey dey make a man dey wonder |
Abi se dem no believe me |
Why dem wanna drag me under |
I must be a special type of broda |
Some type of Oga (Ayy) |
You go come discover (Ayy) |
That I’m really unstoppable |
Jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona |
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan |
Oluwaburna lomo |
Omo oni j’ogbon |
Enemies por gan |
Ke sa ma ro |
Everybody di body, body |
Set your alarm clock |
Aye yo, you awake yet? |