| Insta blog 9ja
|
| Send letter to your people for me eh!
|
| Me I just speak my mind
|
| I no insult
|
| ahhh…
|
| Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. |
| Wi-Fi (ah)
|
| I say I enter 9ja with free Wi-Fi. |
| Wi-Fi (laugh…)
|
| Charli3, is I nor dey feel wizkid
|
| Nor b say I nor dey like wizkid
|
| But if I ball, I go show wizkid
|
| Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
|
| oga forget that superstar tin
|
| Your superstar soft like sadden
|
| If wizkid be your God, me I don’t know
|
| See dis oloshi, dey make too know
|
| Nobody just go dey compare me
|
| Charli3 me I get my territory
|
| you say Wiz be your superstar
|
| Me I nor ball o
|
| But me I nor dey wizkid
|
| Like superstar superstar ah!
|
| One on one me and wizkid
|
| You go see disaster disaster ah
|
| I go be your oyin3po
|
| You go call me your master, o master ah
|
| Watch me take over africa
|
| You go call me your master, o master ah
|
| For twitter pepo dey argue eh
|
| Facebook pepo dey fight e eh
|
| If you leave me and wizkid alooone
|
| I go scatter am oo
|
| Maybe you never heard of me
|
| My name be Shatta Wale o
|
| All who dey talk, make Dem shut up
|
| Shatta movement, me na carry back up
|
| Any boy try diss Shatta wale
|
| I go loss
|
| If wizkid???
|
| So 9ja make una stop the rush
|
| One on one I go kill am one touch
|
| Tissue paper na him I go flush
|
| Dis kind race your boy e go crush
|
| If any boy try Shatta wale
|
| Shatta wale your face I go wash
|
| But me I nor dey wizkid
|
| Like superstar superstar ah!
|
| One on one me and wizkid
|
| You go see disaster disaster ah
|
| I go be your oyin3po
|
| You go call me your master, o master ah
|
| Watch me take over africa
|
| You go call me your master, o master ah
|
| Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. |
| Wi-Fi (ah)
|
| I say I enter 9ja with free Wi-Fi. |
| Wi-Fi (laugh…)
|
| Charli3, is I nor dey feel wizkid
|
| Nor b say I nor dey like wizkid
|
| But if I ball, I go show wizkid
|
| Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
|
| oga forget that superstar tin
|
| Your superstar soft like sadden
|
| If wizkid be your God, me I don’t know
|
| See dis oloshi, dey make too know
|
| Nobody just go dey compare me
|
| Charli3 me I get my territory
|
| you say Wiz be your superstar
|
| Me I nor ball o
|
| But me I nor dey wizkid
|
| Like superstar superstar ah!
|
| One on one me and wizkid
|
| You go see disaster disaster ah
|
| I go be your oyin3po
|
| You go call me your master, o master ah
|
| Watch me take over africa
|
| You go call me your master, o master ah
|
| But me I nor dey wizkid
|
| Like superstar superstar ah!
|
| One on one me and wizkid
|
| You go see disaster disaster ah
|
| I go be your oyin3po
|
| You go call me your master, o master ah
|
| Watch me take over africa
|
| You go call me your master, o master ah
|
| Write by: blackhollywood |