Song information On this page you can find the lyrics of the song Ihe Neme, artist - 2face Idibia.
Date of issue: 18.05.2017
Song language: English
Ihe Neme |
I love you… I love you |
Thank you… thank you |
I love you |
Thank you Thank you Thank you |
Merci beaucoup |
Obrigado |
Gracias |
Dan keso |
I love you |
Thank you |
Me I love the stereo |
To the people on stereo |
Make dem people no forget o |
Make dem dance like sey no tomorrow |
No be small thing |
To be giving all the people what them wanting |
Cos I know you know sey this na live show |
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo |
Whether from Kano or from Toronto |
Shege yaro |
Nothing like gidigbo |
This jam that you feeling |
No be beans oh |
Cos in one time |
I go change the beat oh |
Abi no be change Wey you want? |
Change is always constant |
Omo change your style and change your pattern |
Sing |
Ihe neme |
Ebelebe nya |
Something want to happen |
And its something I cannot tell you oh |
Cos its something very very heavy oh |
Ihe neme |
Ebelebe nya |
If there’s something you want to do |
Make sure that W4, you got the control |
No time for story eh |
No time for story |
Sugar na jedi o |
Make sure you are ready? |
Make you no miss something eh |
No time for story |
Sugar na jedi eh |
Make sure you are ready? |
Make you no miss something eh |
I never see anything |
Them never know wetin you want |
Them never know what wetin wan touch them |
Wan hit them |
Want follow them |
No be small thing |
We be giving all the people what them wanting |
Cos I know you know sey this na live show |
For sure e no be Eenie Minnie Manie mo |
Whether from Kano or from toronto |
Shege yaro |
Nothing like gidigbo |
This jam that you feeling |
No be beans oh |
Cos in one time |
I go change the beat oh |
Ihe neme |
Ebelebe nya |
Something want to happen |
And its something I cannot tell you oh |
Cos its something very very heavy oh |
Ihe neme |
Ebelebe nya |
If there’s something you want to do |
Make sure that W4 got the control |
No time for story oh |
No time for story |
Sugar na jedi eh |
Make sure you are ready? |
Make you no miss something |
No time for story |
Sugar na jedi eh |
Make sure you are ready? |
Make you no miss something eh |
Ebelebe nya ro |
Ebelebe nya ro oh |
Ebelebe nya ro |
Ebelebe nya ro |
Ebelebe nya ro |
Ebelebe nya ro oh |
Ihe neme |
Ebelebe nya |
Something want to happen |
And its something I cannot tell you oh |
Cos its something very very heavy oh |
Ihe neme |
Ebelebe nya |
If there’s something you want to do |
Make sure that W4 got the control |
No time for story oh |
No time for story eh |
Sugar na jedi o |
Make sure you are ready eh? |
Make you no miss something |
No time for story eh |
Sugar na jedi eh |
Make sure you are ready? |
Make you no miss something eh |