Song information On this page you can find the lyrics of the song Holy (skit), artist - 2face Idibia. Album song Face 2 Face, in the genre Рэп и хип-хоп
Date of issue: 14.05.2004
Record label: Kennis
Song language: English
Holy (skit) |
Hey, uuh |
Some people be acting like they know it all |
Hey, ooh |
Some people be acting like they know it all |
Hey, ooh, ai |
Some people be acting like they know it all |
Ooh |
See, see |
See this type of thing wey we dey feel |
Before you know, you don dey start to dey kolo small |
I no go lie |
We feel these things for real |
Some people no believe that money brings upon a man’s downfall |
Face reality and you will see |
That it pays nobody |
To be feeling that they know it all |
Try to visualize what I feel |
And I bet what you will see would be a picture of a garden wall |
If you try to push am down |
Try to enter the town |
Try to see wetin dey happen around |
Na so them go dey bring you down |
Before you know, you go dey for six feet under the ground |
Ooh ah |
Some people be acting like they know it all |
But everybody knows that people rise and fall |
Some rise up again just to stand up tall |
And wiser and stronger |
No matter how long you live |
You can not learn it all |
You go only do your best because you no go fit do all |
So if you want to criticize me, talk small small |
Cos you no holy pass, my brother |
U no holy pass, my sister |
Hmm, some people when they see a wrong thing |
They will start complaining |
Until the complaining turn into shouting |
Anytime they see a wrong thing |
They continue shouting |
Until the shouting turn into traditional shouting |
Make them try to correct a thing |
They will start to thinking |
Until the thinking make the pressure to start to set in |
Make them feel like outcast in the society them live in |
Because they lose them sense of belonging |
But they would try to push am more |
Try to open every door |
When negativity doesn’t make it certain |
So when them try to stop the complaining and the shouting |
Them no go fit because e don be spiritual something |
People take advantage of the dream |
Because them realizing |
Say this people lost them spirit of fighting |
So them start to use them head |
Use am like dustbin |
All the problem of the nation |
Them be dumping, in them head |
Slavery will start to set in like Amistad |
Oya, I know say you seen the making |
And them start to do almost anything for almost nothing |
Cos them same people they need some fighting |
But the scavengers would bring them all |
They will push them to the floor |
And to collect all the people them belonging |
But like a goat that has pushed to the wall |
We already ready to start to do the fighting |
So me a go run them down |
Me a go chase them outta wey town |
I sabi, we go gun down them |
Before them go know, them go dey for six feet under the ground |
U no holy pass, my sister |