Song information On this page you can find the lyrics of the song Oya Come Make We Go, artist - 2Baba
Date of issue: 17.04.2016
Song language: English
Oya Come Make We Go |
oya come we go |
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before |
make we go, make we see |
wetin them dey do for there |
make we feel am make we check am |
if na two head them dey use we go know whether na truth or whether na lie dem |
dey blow oya come make we go oya come make we go |
oya come we go |
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, |
make we see |
wetin them dey do for there |
make we feel am make we check am |
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something |
we go know if na truth or na lie dem dey blow |
oya come make we go oya come make we go |
i know people keep on telling you there’s nothing like a miracle if you try in |
this circle of life but I am an example i know that you can make it in this |
life |
if only you try to stand up and big up your chest but let nobody tell you make |
you Naijaextra.com settle for less whenever you are afraid, |
just hold my hands sharp sharp show make we alele dey go |
oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go |
before |
make we go, make we see |
wetin them dey do for there make we feel am make we check am |
if na two head them dey use we go know but na after we go we go know whether na |
truth or whether na lie dem dey blow |
oya come make we go oya come make we go |
oya come we go |
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, |
make we see wetin them dey do for there make we feel am make we check am |
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go |
know if na truth or na lie dem dey blow |
oya come make we go oya come make we go |
A child is born into this world |
she takes one step and two step and what next? |
a life to remember (???) if you dont try, you dont get and if you dont go |
then you never ever know (no) if you dont jump, you never fly and if you dont |
fall then you never feel the pain cos time is a healer |
pain is a teacher music is a stress relief i will be a believer |
oya come we go (wan ne) |
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, |
make we see |
wetin them dey do for there make we feel am make we check am if na two head |
them dey use we go know but na after we go we go know whether na truth or |
whether na lie dem dey blow |
oya come make we go oya come make we go |
oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go |
before make we go, make we see wetin them dey do for there make we feel am make |
we check am |
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go |
know if na truth or na lie dem dey blow oya come make we go oya come make we go |