Song information On this page you can find the lyrics of the song No Conversate, artist - Zilla Oaks
Date of issue: 13.05.2021
Age restrictions: 18+
Song language: English
No Conversate |
Young Tochi Keep Mobbin! |
Listen |
Seri oko mi |
Seri oko mi |
Seri oko ko mi? |
Seri Oko mi |
Seri Oko mi |
Why they wan come for me |
So much money so many zeros |
Talking bout apostrophes |
Seri oko mi seri oko mi seri oko ko mi |
E dey like ??? |
We no dey concede |
When I Dey your post I Dey like Henry |
Bros I no go lie |
Many girls I carry |
Man i be the baddest in the country |
The way I fight be like Kung fu |
So I Dey warn these niggas no dey form g |
If Pretty dey no dy call your plug |
Man I smoke the loudest in th country |
Me no Conversate |
Why you wan dey yan a nigga jor no be loose Change? |
Abeg Bro safe |
Pockets always getting fatter bro we no dey loose weight |
Cop a new chain for my new ting |
We no dey waste time we no dey too play |
If no be the money |
If No be the kpa |
Why you come dey follow me talk |
Ogbeni no dey long talk Gucci for the boys shey you sabi hush pup |
Everybody wanna form gang gang till we pull up at the bus stop |
I Skrt dash like im denzel |
Now they call me omo bendel |
Me my money don dey yell |
Is your money talking nigga then I can’t tell |
Make them no follow me talk |
Make they no follow me play |
Shitting on niggas for days |
I been on different strains |
Hit Ms In different ways |
Too lit on a different blaze |
Hottest in every state |
Started from this AbJ |
They like Z when you gone break away |
Watch and see when I’m the head of state |
Me and all my niggas paved the way |
Ran the money up split it different ways |
Fucked around and went our separate ways |
Fucked around got the paper pay |
Now the bitches call me flavor flav |
I’ll be in your city |
I’ll be On the way |
Catch a body nigga andele |
Nina on the hip hanging by the waist |
Got another album on the way |
What i gotta say |
Sorry for the wait |
We don’t talk to fakes don’t conversate |
I be on my jays I just demonstrate |
Big body swerving switching different lanes |
Nothing but the net never caught a stain |
Urgh |
Ogini Ogini Ogini |
I do the dash it’s digi |
I been the man in the city |
I Move like Aguero |
Block em like Mendy |
Cool like I’m Marvin in Fendi |
Rocking with DO it’s pretty |
I might just pick up a 20 if someone offend me |
Don’t talk to me plenny |
Seri oko mi |
Seri oko mi |
Seri oko ko mi? |
Seri Oko mi |
Seri Oko mi |
Why they wan come for me (airplane mode) |
So much money so many zeros |
Talking bout apostrophes |
Seri oko mi seri oko mi seri oko ko mi |
Na only money language I understand mi tie gbo Yoruba mo |
Mi de kuku gbo oyinbo tele reason ti mo se n so Yoruba lo |
Ko si PlayStation a ti sere tan a n ise n lo ninu parlour |
It’s essential ko ja mi ma ta lo presidential bi baba iyabo |
No they call me I no dey pick up especially numbers way No Dey ma contacts |
Blow my loud for my house for their house e Dey sound like Ikeja bomblast |
It dey wow them how now I fit buy class me we no dey come class |
Daily blessings in abundance bring the contracts keep your congrats |
They say one word for the wise me nah Solomon I no need yan they get |
All of my mans dey set |
Make niggas dance till death |
See as I stand erect wild |
See all your mans like reptiles |
Me no dey yan na vex It’s called |
A No follow them yan collect style |