Song information On this page you can find the lyrics of the song Oh My Gosh, artist - Yemi Alade. Album song Woman Of Steel, in the genre Поп
Date of issue: 29.08.2019
Record label: Effyzzie, Rebel Movement
Song language: English
Oh My Gosh |
Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah |
Oh my gosh oh, Oh my gosh oh |
Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh |
My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me |
Him no know wetin I do wey make am mad over me |
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me |
Him say as e be, no other girl fit overthrow me |
I no go do you corner (corner, corner) |
Na you my true lover, (lover, lover) |
Whether winter or summer, (summer, summer) |
Baby me no go freaker, (freaker) |
Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area) |
Many toasters for my area, many toasters for my area |
But I no give them face, (for you I’m a no go area) |
Love no dey them face, (eh no go area) |
What ?! |
Eh eh eh, am taken |
Oh noo, am taken |
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh |
Oh my gosh ohh, eh am taken |
Baby you good, you good for me |
The only one for me oh, oh oh |
Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh |
Ah, if you say make I calm down, calm down |
If you say make I fire up, fire up |
If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off |
I no go do you corner (corner, corner) |
Na you my true lover, (lover, lover) |
Whether winter or summer, (summer, summer) |
Baby, me no go freaker, (freaker) |
Me no go freaker, for you am I no go area, (Eh no go area) |
Many toasters for my area, many toasters for my area |
But I no give them face, (for you I’m no go area) |
Love no dey them face, (eh no go area) |
What! |
Eh eh eh, am taken |
Oh no, am taken |
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh) |
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh |
My Tomatoe Joss', (joss), na wetin he dey call me, (Gosh) |
Him no know wetin I do wey make am mad over me, (ahh) |
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me |
Him say as e be, no other girl fit overthrow me |
Yemi Alade oh, (Oh my god, Fiokee), ohh |
Effyzzie yeah yeah yeah |
Coublon oh, e dey beat oh |
Lover, lover (Swaps swaps), lover, lover |
Summer, summer |